My mum cheat on my dad yesterday night and she refused to give me money wey I ask her now,but anything wey make my papa give me that money I wil tell ham,say him wife the cheat on ham, if dem fight divorce make dem divorce e know concern me I will stay with my dad
2026-08-31 19:14:22
4347
Yungpresh :
Hw u take get her contact
2026-09-01 04:09:23
2083
Ms.earl :
My papa just pay me for our secret way I Dey keep 😂
2026-09-01 13:47:37
1525
Sedeeq 🦅🥹 :
Go and tell her nothing sup
2026-09-01 07:29:27
511
PURITY :
I cook jollof rice and turkey oo
and I still get coleslaw for fridge
U no go like come make we gist and eat ?
😁
2026-09-07 18:10:08
7
ivy :
the secret don too heavy to carry💔😂
2026-09-01 07:50:02
600
jenny J :
Even if u give me small thing I go still talk 😂😂😂😂😂
2026-09-01 09:50:05
85
ṢỊR̃ ÄLÜTÃ ƊƎ JɌ🧌 :
Where Ona dey share the video go 😂
2026-09-02 07:58:50
20
Happiness :
Am having cramps if anyone cares😭
2026-09-03 12:55:17
5
D baby💕❤️🔥❤️🥹🥺 :
TikTok yes I be robot do ur worst
2026-09-02 12:27:21
9
success :
Go and confess ,sha no pass mushin 😂😂😂
2026-09-01 07:02:44
22
Emmy :
No try that thing
2026-09-01 08:09:30
20
iamchiwiz :
Omo confess the relationship don tire me 🚶♂️
2026-09-01 09:35:57
38
leo manity :
send aza
2026-09-05 10:41:59
7
SolarBeast of Benin :
I run clean solar setup in Benin city, I come in peace 👷🏽♂️
2026-09-01 15:26:41
10
Mr_Nhels :
As body dey do you confess..... confess your own na... which kind wahala bdis🤣
2026-09-01 14:36:02
5
Rarely seen🪖 :
Na once him send me 20k😂
2026-09-02 07:45:12
5
Choco_globe😍❤️🩹💯 :
celibacy no de cheat bro😂
2026-09-15 23:25:01
0
🔞🌴{ ~call me Cyrus~}🪐🪫 :
Abeg no vex drop aza
2026-09-02 07:21:50
9
b.g.chy :
Another strategy to collect money 😭
2026-09-01 08:14:02
6
Shay💋 :
I wan repent 😭😂
2026-08-31 23:19:36
5
Israel :
2026-09-03 07:40:57
2
🫀💸𝓜𝓘𝓚𝓘𝓓𝓐𝓓💸🫀 :
Me keeping evidence on my friends cheats waiting for the right time to strike 😂
2026-09-04 15:00:04
3
GNF✝️🦍 :
Abeg 🙏😂😂
2026-09-04 03:27:31
2
Fellow Tee :
confess ooo, I don tire for her sef😂
2026-09-03 13:19:19
1
To see more videos from user @ceo_gpf, please go to the Tikwm
homepage.