@ayerosion7: Zeez nd larry talking about Asake don make m0ney baba com dey whine Us with Motivation loll😂#asake #zeez #larrychannels #funnyvideos

🤞🏻AYO_EROSION.Com⚡️
🤞🏻AYO_EROSION.Com⚡️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 31 August 2026 18:19:22 GMT
112425
14116
147
3795

Music

Download

Comments

ay_couture8
AY_Couture✂️ :
Make I guide fess I go use motivation kill una 😂
2026-09-01 05:00:45
138
churrydeck
ChuRRY :
If asake see this video e go first burst laugh 😂😂😂
2026-09-01 15:44:08
1
confidence0000
Confidence Empire :
motivation sweet for person wey don make am!!!! God go do am for us
2026-09-01 06:57:10
35
kenzy11048
Kenzy1104 :
Dem go whine you if you never make am
2026-09-01 05:26:54
50
seraphimbeing
💫STUBBORN SZN(giran 2) :
Asake Just They Whine Us😂
2026-09-01 08:23:58
0
kasmat280
Oriade Kasmat :
Funny🤣 but Fact
2026-09-01 01:56:28
33
alsidiq2
Olamide :
Nah him know what he means
2026-09-01 14:05:47
0
fawaz.omo.asabi
FAWAS 🤑 :
zzeee dey talk fact I swear
2026-09-01 14:35:03
0
boleex12
boleex12 :
That’s music it’s an entertainment 😂
2026-09-01 13:47:02
0
systemdict
SYSTEM 🫥❣️ :
He no want we plenty for up ni,,,he to selfish
2026-09-01 04:29:57
15
y.feez
Y.FEEZ :
life is not a joke ooh aje is real 😂😂😂 5yrs ego he was not giving us motivation now bro don chach.out now motivation full his mouth no Wahalla thank God say am motivating myself
2026-09-01 15:24:19
1
kaydreamz2
Gentle🫵 :
Na so otedola dey drop bombshell motivation seh 😂😂😂
2026-09-01 06:36:08
15
pacha_media001
😂🚨 :
Asake want make us lose guid 😂😂
2026-09-01 00:35:25
7
francisco28567
Royal 🤴🏻 :
After him sanle ti catch the money,him come Dey wine us.
2026-09-01 03:41:02
7
yhinkx_lil
Yhinkx_Lil :
Sare oooo😂
2026-09-01 01:07:13
7
abass077478
Official Big Abass001 :
I Dey tell you who don make ham go think say others no serious 😳🥺😂
2026-09-01 07:48:28
5
solape2244
SOLAPE🫩💔 :
2026-08-31 23:48:41
5
easylife8039
Easylife :
Make I guide first motivation go plenty
2026-09-01 07:20:03
4
new___age
Engr Abdul-Mujeeb 🧑‍💻 :
Dem go whine us 😂
2026-09-01 12:10:34
1
___segmat
SEGMAT 🎊 :
Is just like Solomon in the Bible that says vanity upon vanity but he don have money already
2026-09-01 10:50:36
3
To see more videos from user @ayerosion7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About