@kaykeed_: who else feels the same way about this PS5 thing?😭

Tobi Owoade
Tobi Owoade
Open In TikTok:
Region: CA
Monday 31 August 2026 18:41:59 GMT
20736
1883
123
146

Music

Download

Comments

gbolahhann
✰gbolly :
oga! i play it everyday
2026-09-01 10:06:44
1
morycoco_28
MORY_COCOPOPS🇳🇬🇨🇾🇨🇦 :
Wo🤣 this is me after buying a new wig
2026-08-31 18:58:55
3
gamezy_7g
Armani🥤 :
Real matter oh
2026-08-31 18:44:40
0
morty_0010
Morty_001 :
Meeeee I no Dey play am again
2026-09-01 03:37:17
0
mrtimi_
Oluwatimileyin❤️ :
I play it everyday 😏
2026-09-01 07:20:13
3
mr_banjoko
K.I.†.A.N :
This video is not about gaming 😂
2026-08-31 21:56:25
51
mr_tizze
Mr_Tizze :
The games sef don Dey stressful to play. Which one be I wan finesse shot for FIFA- I gatz press like 15 buttons 😂. I miss PS2 and PS3
2026-09-02 01:40:29
1
lillkaay.mov
kay romani :
it’s better to have it and not need it than not have it and need it
2026-09-01 18:41:34
7
thatboybrukeee
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
My ps4 just Dey here useless 😂💔
2026-08-31 21:11:16
9
olawale__11
Believe. :
Omo I got mine like week, but I never start to de play am, till I get back to school 🎮🔥
2026-09-01 09:06:52
5
official_gram
💔 :
Omo na everyday and night I Dey play my ps5 o. I still get a lot of race for my Forza to play😂
2026-08-31 21:59:46
5
hadedhapo
KASHAMADUPE PAPA🌼🌻 :
Story of my life since 2021 I don retire immediately FIFA is out I don preorder lol no wonder people dey beat me lately
2026-09-01 07:20:25
0
kxy.81
Tinny Yolla :
I only played it once this year and I no wan sell am cause I go regret am
2026-09-01 13:37:35
3
ibrahwelt7
Ibrah Welt :
Oh yh I used to play 8/10 hours every single day..
2026-09-01 09:41:25
1
bobotea_2
Bobotea :
Nah lie ooo the only reason I no play mine is iffa no Dey house
2026-08-31 21:57:08
0
bangbro501
Mr bangbros :
I buy it for gta 6
2026-09-01 07:51:26
1
yinka_yeenks
✦ 𝕐 𝕀 ℕ 𝕂 𝔸 ✦ :
Na Apple Music and YouTube I de watch , I jus de wait for GTA VI
2026-08-31 21:48:18
1
favtechnurse
Nurse Akeem :
Na because say your guys no really dey with you…if una plenty for house, una go dey play
2026-08-31 20:55:30
1
0lu.rd
.𝟏𝟏𝟔♧ :
Guyyyy…. Chaiiii I can’t remember the last time I played my console and I love am like werey
2026-08-31 22:16:02
0
eleniyan2026
✝️ :
No be for here oooo😂 I dey play ham every blessed day 😂
2026-08-31 21:46:16
1
rarelyxeen
JOHN :
i just even remember say i get one self as i see this video 😂
2026-08-31 20:27:43
2
slickyszn
slickyszn :
Nah only warzone I Dey play 😂 otisumi
2026-09-02 07:51:14
0
1st_ganzzy
Ganzzy :
Na so e be when I buy ps4 😂
2026-09-02 05:58:18
0
To see more videos from user @kaykeed_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About