@puritypraises:

purity ojima
purity ojima
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 31 August 2026 18:47:30 GMT
110799
11921
322
302

Music

Download

Comments

bigwizzy693
bigwizzy backups🌀 :
God forbit bad thing
2026-09-01 20:17:49
4
aj_luxurycouture
AJ :
which year be this? nor tell me say na 2026 o because I go shot that person wen da spray that money😏😂
2026-08-31 21:52:05
178
siradex97
SirAdex🚀🎹 :
Nothing u fit tell me na 2015 video be this 💯💔
2026-09-01 19:52:26
54
gideon5546
Gidèøñ 💫⚡ :
una for no just spray am money
2026-09-01 08:31:58
41
lilkiss10
DESTINY BOI 🪐🫟 :
Omo i nor know wetin I wan talk oo where una take see the money self 😂😂😂
2026-09-01 11:16:28
45
prinzkeyz
PR!NZ :
10 naira still dey exist? 😭
2026-09-01 19:28:11
0
ukwuomaorji
ukwuoma orji🥰🥰🥰 :
e no go better for who de throw that Money 🤣🤣
2026-09-01 20:33:36
10
jerry_young0
JEFFERY🥤❄️ :
No wonder I never see 10naira and 5naira since na the guy hold all of them 😹😹
2026-09-01 12:32:10
17
harmony200578
Harmony :
the drummer sha hold back his tears
2026-09-01 22:41:58
3
call_me_vawelencer
Vàwúlēñçē Ædmîñ❄️ :
for 2026 bro ?
2026-09-01 10:17:31
8
mr.living12
Mr Living 🌴🌿🌓 :
This most be the year of 2000😂
2026-08-31 21:28:36
7
olusanyaakintunde
Desmond 💯 :
Total 500
2026-09-01 21:16:23
0
josh_4192
𝔧𝔬𝔰𝔥♥︎✦ :
this boy too good❤️
2026-09-01 10:14:25
2
cooldjcy1
Cy🌵Stilinski 🥁💦💦 :
Check the shoe na recent video na now that shoe da rain if na me I go vex go house 😂
2026-09-01 19:39:13
3
chillary12
SAVIOUR :
I shock when I first see that 10 naira as I reach comment na so I see five naira I con die
2026-09-01 21:50:03
4
To see more videos from user @puritypraises, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About