Nothing go make any marriage carry me go saki cus na there i school and i know the shege wey I see ☹️
2026-09-02 12:10:22
2
Everythingabike_luxe :
Na site we pack go 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-01 06:24:50
85
Opeyemi🥰🥰🥰 :
God don’t lemme die for Ibadan 😂😳
2026-09-02 10:04:23
0
Mercy |lifestyle|food :
Igbo ora is wildddd 😩
2026-09-02 13:01:11
1
homolewami D realtor :
Time will come husband and wife will be leaving separately. Abeg make the spouse leave where it’s close to their work place
2026-09-01 14:51:10
65
Daughter of grace❤️ :
By God grace marriage will carry me to uk🇬🇧
2026-09-01 19:37:06
184
Tessa John :
But you will move with your husband abroad ,you will wait for visa for almost 2-3years ???so what’s the difference ??
2026-09-02 06:49:11
7
Glorious babe 💖🌺🌸🌷💗 :
Do you know that one woman is about to leave her 6 years job to stay at home because of her children while her husband is still working 😑😑😑 this men are really enjoying
2026-09-01 20:26:23
122
𐙚𝒜𐙚 :
Igboora 😭😭😭
2026-09-02 09:21:21
5
Kitchenutensilsvendor in Ketu :
Shaki ko liver ni😂😂😂wetin do uk
2026-09-01 12:58:43
5
Mo'lola Essentials :
As you mention Osogbo, I know say na me you dey talk to
Benin to Osogbo😭😭
2026-09-01 12:59:15
29
IfeoftheLord🐊 :
How person wey de Lagos take Jam man wey de stay for Shaki in the first place 😂😂😂😂 Abeg oooo
2026-08-31 21:18:29
131
RÉNIKÉ :
Any movement wey don pass island to mainland (with proximity to island) I no dey do
2026-09-01 05:46:06
40
Ata ijosin🌶️🐝 :
Shaki kor shakira niiii😂😭
2026-08-31 22:15:24
34
To see more videos from user @shop__wit__teenu, please go to the Tikwm
homepage.