gekores they find transfer to bacca and him still they under contract, na him offence be that, and he will not play for arsenal again,
2026-08-31 22:52:20
0
Ba’tomiwa❤️💡 :
It’s crazy how some arsenal fans prefer Havertz to Gyokores
2026-09-01 14:43:49
0
kingbarns :
Na so he de start, small time you go hear say he wan sale am
2026-08-31 22:08:15
0
BIBSINJAGO👑 :
arteta no like gyokeres right from time and the thing dey pain me
2026-08-31 21:48:59
4
😎🧱 𝓴𝓪𝔂𝓸𝓭𝓮 𝓹𝓵𝓮𝓷𝓽𝔂 :
E dey keep am For Chelsea 🤣
2026-08-31 21:37:29
11
👑ADEYEMI👑 :
I swear nah shiii Havertz play this night 😳
2026-08-31 21:00:31
8
Ø_BLǍQ^Ọ́F_ÎBǏÅDĒ®™ :
i no just understand oo😳
wetin Gyokeres do na
2026-08-31 21:10:03
6
The Gunners Family ❤️ :
Make una dey calm down na, same Gykores wey una go still abuse if he missed chance too, winning away at Villa is always a difficult task, you people should know this by now
2026-08-31 22:23:59
2
IGBORO OJO 160 :
Gyokores play or he no play as far the 3point drop no complain again “.
2026-08-31 21:35:04
5
Matalayi Osaro :
Arteta na our problem...
2026-09-01 01:57:36
0
.i.t.s m.e :
I almost broke that tv when havertz missed that goal eeeeey
2026-09-01 07:53:37
1
Samzie’s cutz💈💈 :
Abeg ask am Wetin gyokeres do ooo 😳😳
2026-08-31 22:01:15
2
Scott :
For Bruno to pack up assists,Gyokeres must play 💯
2026-09-01 08:41:06
1
Tishe :
Ko ye mi mo ooo.
2026-08-31 22:02:40
2
arsenal dict :
I swear I don't know
2026-08-31 21:30:39
2
EMMASCOLAW :
I tire o, y leaving havertz for that long after losing big chance
2026-08-31 21:11:01
3
Táiwō😇 :
Abeg arteta Dey sub in gyocores forgive him
2026-08-31 21:53:21
1
sam_dapsalmist :
I said this thing ooo and done people wey no no ball Dey bush Dey shout say Kai is a better striker cuz e score one goal last week
2026-08-31 21:13:28
0
nana :
ask again oo sister hmmm
2026-08-31 21:02:51
2
leophotographyintl :
Ion get maybe he wants to use Victor in UCL matches
2026-08-31 21:04:05
3
Chuks Roy :
Arteta na stubborn man, Gyokores na complete no 9 and he should remove Havertz from 9 unless he wants Arsenal to find it difficult to win
2026-09-01 19:38:45
0
Iam_Aderopo :
Help us beg him o
2026-08-31 20:59:21
0
To see more videos from user @olayemioladokun, please go to the Tikwm
homepage.