@dyk_wisdom: Shebi you now know me😂

𝕎𝕀𝕊𝔻𝕆𝕄🌴💙
𝕎𝕀𝕊𝔻𝕆𝕄🌴💙
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 31 August 2026 21:15:53 GMT
266781
68359
1200
13705

Music

Download

Comments

chisomibeh3
Somi🦋💝backup.🤷‍♂️😊 :
Did u just say two if u bath during evening time gather here 😂??
2026-09-02 11:11:41
2868
cocoa_vina
Trinity ✨✨♥️ :
wetin be 2pm u no talk 9nko
2026-09-04 13:03:57
6
mi.lambo.krush
mi Lambo Krush ❤️ 👌 :
Till I wan sleep night sleep Osim 2
2026-09-03 06:03:55
5
thelma_143
Blue 💙🫧🤤🖇️ :
I no Dey brush if I no Dey comot 🤧
2026-09-02 10:56:52
820
michelle.24781
Michelle 247 :
2pm keh me if I wan sleep I Dey bath make nobody put me for talk abeg 😏
2026-09-01 10:04:56
890
marvy_008
𝑀𝐴𝑅𝑉𝐸𝐿🦋 :
2pm khe😹 Nah for night oo🌚😹
2026-09-03 07:40:28
85
just_zeinab4
𝓩𝓮𝓮🩷 :
2pm keh😂 I dey bath at 6pm o so it will represent both morning and evening 😭😂
2026-09-02 17:11:42
230
osadee1
Õsädëë😜🤏🖤 :
2pm keeh?😹💔 For night!🌚😹
2026-09-02 14:52:54
127
realjuliet11
J 🥹♥️ :
2pm is too early sef nah after I don warm night food finish 💔😂
2026-09-01 11:18:27
242
beamer_lovesyou
𝔙𝔦𝔠𝔱𝔬𝔯𝔦𝔞 ❤️‍🩹🌸 :
I never baff like this sef
2026-09-01 20:16:39
42
joycee834
~Joycee💞 :
I no dey ever stand up for bed😂
2026-09-04 08:50:20
4
bebechizzy7
😪😈 :
My bathing na by mood o
2026-08-31 21:37:53
312
callme.adaeze
Dfw.adaeze🫠😈💕 :
If the one wey I bath never expire , I no de enter bathroom
2026-09-01 09:15:23
67
sommie232
ミ💖som❣💖mie💝girl💞彡 :
bath keh sometimes I dey even sleep till the next day self, around 4zi if I see strength I go bath
2026-09-03 09:24:00
2
dyk_wisdom
𝕎𝕀𝕊𝔻𝕆𝕄🌴💙 :
I like as all of Una just Dey reveal Una self😂
2026-09-02 23:52:33
6
chidera_charles0
Chidera❤️💜 :
I no Dey baff till night ooh,I go come baff everything once
2026-09-02 20:51:55
32
To see more videos from user @dyk_wisdom, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About