@ajibolairewole:

Ajibola Godwin
Ajibola Godwin
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 05:22:24 GMT
21354
2526
52
159

Music

Download

Comments

softkelly7
softkelly :
e reach my turn to be her ex na once she block me😂😂😂😂
2026-09-01 13:25:18
3
web_hk
NAIJA DEV RESOURCES :
my babe get soft heart ❤️, she no wan hurt my fellow man 💔😂
2026-09-01 12:14:37
16
thecrushplay
TooCrush.x :
Na my own dey even write her ex
2026-09-01 07:38:17
47
qashpay
Qashpay the backy guy :
Not really sha, the girl wey cut you off instantly is solely because she didn’t see anything she like in you (she no just like you) sane girl will speak to another guy wey fit no reach your level sef. So as your babe wey no dey reject and ghost instantly (e get guy she go see, she no go even look him face sef)
2026-09-01 08:08:16
17
muhammadh1020
Oga Moo_Hamm_Adh✨ :
is the reason I broke Up with Ex and we not coming back anymore...
2026-09-01 13:02:12
1
nehita919
Nehita ᥫ᭡ :
Very anyhow talk so u fit follow another woman talk to the point of rejection but she nor suppose follow man talk ? 😒😒😒
2026-09-01 12:41:14
1
sir.p2
Zaza :
Omo this your babar is good
2026-09-01 11:43:50
0
rodrick.fc
RODRICK FC 🦅🦅 :
l can Relate with this bro 👌👌😳
2026-09-01 08:21:34
6
officiallygarubest
GARUBEST🫶✅ :
Na my own go even dey beg them for attention 😏😂
2026-09-01 12:12:24
4
tobex74
adanlawo Tobi :
I swear Omo that kind thing
2026-09-01 12:18:16
1
marshal_tech1
marshal_tech :
E happen to me yesterday
2026-09-01 12:42:22
3
tochukwu____1
Emmanuel Alexander :
Bro I can relate 💔
2026-09-01 08:31:29
4
dominiongadgetstore
DOMINION Gadget :
Omo I can’t relate wetin you de talk sha
2026-09-01 10:07:38
0
brutality.efb
Brutality efb :
I swear bro
2026-09-01 08:45:06
0
kufie10
Metatron :
I swear
2026-09-01 08:08:26
1
ndfavy
Ndfavy :
Omoh guyyyyyyyy
2026-09-01 07:36:14
1
mentous6
El Senki :
Omo eh
2026-09-01 08:50:01
0
icebo02
stormzy real life :
Long time bro
2026-09-01 10:28:28
0
k4bito0
K4BITO🐢 :
OMO!😂
2026-09-01 13:04:19
0
ugo___chukwu
ugo___chukwu :
E go far
2026-09-01 09:06:50
0
investor.dominic
AJIFEN :
Some girls ehh
2026-09-01 14:03:46
0
To see more videos from user @ajibolairewole, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About