@emma.stories67: 🌑👶 THE VILLAGE THAT HEARD A BABY CRY — EPISODE 1 Every midnight, a baby cries from an abandoned house in Ohuhu… but nobody lives there. 😳 Kelechi finally enters the house and discovers an old photograph that leaves him shocked. But the biggest question is… why does the baby in the picture look like him? 👀 Episode 2 will reveal the truth! 🔥 #TheVillageThatHeardABabyCry #Ohuhu #VillageMystery #AfricanStories #NigerianStories
Emma Stories
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 05:44:36 GMT
Music
Download
Comments
Baby treasure :
commot frommot from here,
na only me hear that word
2026-10-14 22:15:08
0
Ðee💋 :
Excuse me kelechi are you mad😭
2026-09-11 22:16:28
97
❣️❣️ mimisoma ❣️❣️ :
kelechi commot fromot from here 😆😂
2026-09-01 16:04:25
89
Legit :
Even me way dey watch dey fear 😨
2026-09-01 20:14:25
148
𝑯𝒆𝒂𝒓𝒕𝒄𝒉𝒂𝒊𝒏 ⛓️💥🫀💕 :
Abeg na only m de sleep room o
2026-09-22 21:56:35
33
Chizzy Gold :
Emma dis ur stories no dey complete o 😒
2026-10-08 20:31:55
6
starla star :
is like this kelechi no dey hear word
2026-10-01 23:41:03
7
Future Star ⭐✨ :
abeg 🙏🥹 oooh na only me dey room
2026-09-01 22:46:10
14
shine shine 🌹 :
I'm i The only one that hear kelechi comot fomot for there
2026-09-18 15:44:44
15
Lizzy Osima :
this kelechi na mumu ooooh 🥺🥺😏😏
2026-09-22 13:02:31
7
Esosa was born in November11❤️ :
Why e be say na night this una video take Dey come my fyp?
2026-09-21 22:10:48
6
marvispaddy :
na for night I dey watch this thing oh
2026-09-01 22:48:17
14
Ladyt❤️ :
Yu get mind de open the door sef if na me I go run
2026-09-01 20:12:08
34
😑JUST ME🥺❤️🩹 :
Kelechi exuse me pls are u Normal??😭😭😭😂😂
2026-09-16 22:21:52
16
~tilmeez²²⁴ :
why I'm scared 😭 at this time at the night
2026-09-11 01:26:32
8
Angela💎 :
Omo me I no go even open the door ooh
2026-09-01 19:27:03
13
ogechukwu :
kelechi say the baby look like ham.abeg next make I no wether na kelechi be that
2026-09-23 21:19:50
6
Ruthylove :
kelechi mind your business, you say no.😜
2026-09-12 17:03:08
5
𝑸𝒖𝒆𝒆𝒏𝒊𝒆 💞🙂 :
Hmm
2026-09-01 16:16:32
5
sucrekelly :
kelechi my name sake😂
2026-09-01 15:28:47
5
cate :
are you asking us??😂😂😂
2026-09-01 19:16:45
9
nomvula :
next part please
2026-09-01 09:00:06
5
Young Jerry :
this stories are scary
2026-10-10 21:45:06
3
Rhoda nerell :
next please
2026-10-07 19:14:23
2
user81190539143253 :
Next part
2026-10-05 10:16:52
2
To see more videos from user @emma.stories67, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.