@octobersriches: Naija underground trap music @fwdutch MOTION SEXY REMIX drops on FRIDAY, 4TH SEPT. Make we Dey together sing as one 😞🥀 #fyp #foryou #nigeriantiktok🇳🇬 #naijatiktok #undergroundmusic
OctoBersRich
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 08:50:21 GMT
Music
Download
Comments
Al_pha🫥 :
This guy fit drop another banger before October reach 😂
2026-09-01 12:34:29
230
Charles✨💀 :
yo twan I got u a collab with rema..
check it out
2026-09-04 07:25:24
0
VANDY🪖 :
This guy is an asset to Nigeria😂
2026-09-03 01:59:06
16
nosen001 :
U wan drop am Bfor October reach be like say e don reach make we jam
2026-09-03 22:07:19
0
Gbohunmy :
No go drop better song sha Dey give us watin we don hear 😭😂
2026-09-02 11:09:52
0
Chisom Emmanuel :
🔥🔥🔥 Watin you the talk about
2026-09-04 07:03:06
0
Ҝ丨几Ꮆ丂ㄥ乇ㄚ 😈 :
Do collab with nba geeboy
2026-09-03 21:46:10
0
ifyBamz :
First time I see octobersrich I know say I don bomb🔥
2026-09-01 09:29:49
44
Klazziq_Ahmad :
Abeg make una drop this song ….. Abeg
2026-09-01 08:54:19
59
𐌌𝖈𝒬𝖚𝖊𝖊𝖓 ☥ :
Careful oo …. Your song wan dey make sense. 😂
2026-09-02 06:56:48
19
FX💨GT :
first to comment 😁
2026-09-01 08:53:50
6
🎙️>DDV< :
This one madd
2026-09-01 09:29:06
7
Musa Dan Kano :
Helping small artists grow, wetin you Dey think tho?😂❤️
2026-09-01 08:59:48
14
klasickoko :
Bro ur song challenge my life
2026-09-02 22:42:42
6
To see more videos from user @octobersriches, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.