nawa una dey quick born o
make one first reach like 3 years na
make nobody come for me o
2026-09-01 09:54:10
177
Sweet Lady :
Una don start ooo😂😁
If na play please stop it🙏😅
2026-09-01 09:20:54
96
Banny famous :
my miracle I remember when she say I no do again for labour see how now proud of you Mama 🥰🥰
2026-09-01 09:25:52
52
Amababy :
sorry dear
2026-09-01 18:04:50
0
🎀קʳ𝒆ᵗţЎ н𝐀ᵖⓟƗ𝓷є𝕊ѕ 🍔 :
Pregnancy is not for the weak 🥺
2026-09-02 14:54:52
3
Evan Felix :
quick recovery mama 😺
2026-09-01 09:03:01
14
pretty :
Congratulations mama
2026-09-02 13:12:56
1
user1181003225429 :
congratulations sis 🎉 I tap into ur blessing in Jesus name amen 🙏
2026-09-01 22:35:10
13
Olami Gold 💕💕 :
Na girl she go born lol
2026-09-01 19:59:13
9
𝗝𝗼𝘆 𝗚𝗹𝗲😏 :
and you never marry her oo
2026-09-02 13:29:11
6
Wigs-matter-by-Ty :
congratulations baby Miracle
2026-09-01 23:49:32
0
Eniola taiwo :
So soon? But you say you won’t do it again nah 😊 the lord is ur strength darling save delivery
2026-09-01 15:38:35
24
joy blissful cakes 🧑🏼🍳🍽️ :
Sha na fever abi na another one 😔
2026-09-02 20:32:38
6
melody sweet :
congratulations my love 💓❤️👍
2026-09-01 09:40:49
1
frankiecakes🎂 :
abeg i dey chop😒
2026-09-01 19:58:18
5
THICk 💕😌Annabelle 🦋✨ :
Sorry
2026-09-02 14:29:59
0
zerik1💞 :
don't mind them my dear. congratulations. am happy for you
2026-09-02 11:41:48
4
Pri_sca💙🥰🥰✨ :
una for wait small nah enjoy
2026-09-01 23:57:38
2
oladele peace :
This one no be mistake again
2026-09-02 08:54:13
1
E💕M💕M💕Y :
Am here going through the same thing my love god is our strength
2026-09-01 18:30:10
4
SG lux scents and accessories :
Marry her marry her the guy give una reason to doubt say he nor go marry her ,the couple are living fine together the marriage go happen it can only be God ✌️🥰🥰congrats dear🎉💍
2026-09-02 13:30:58
3
To see more videos from user @eze_reloaded_comedy, please go to the Tikwm
homepage.