But my question still remains dis, is it only the men that are expected to spend ? What happens to a woman spending also on her man ?
2026-09-02 12:42:45
4
Mimi4life 🥰 :
Las las game wey wan cut go still cut 🤧🥱😂
2026-09-02 11:09:52
58
Mama beu🥰🥰❤️😍 :
i go cook,wash,give everything i have,if e cut,i start again
2026-09-02 11:14:44
55
🌷𝐀𝐔𝐆🌷 15th🎂🕺💃🏻 :
Helping him with laundry keh? I can’t do that
2026-09-02 11:44:05
26
Ego Oyibo 🥰 :
Me wey go even pack lunch for am 😅,my sweet babylicious 😍
2026-09-02 09:39:49
8
nmaoffical1 :
If I no cook when I visit him, how I wan take chop 🤣
2026-09-02 10:24:39
10
THE DUCHESS :
If d guy really respect me he no suppose leave he hux dirty nd pile dirty clothes wait me
2026-09-02 10:41:17
13
ceecom :
am not spending on any woman. make she go make her money and spend on me.. am just a baby boy. my money is my money, her money is our money. let her invest in the relationship to prove that she will not leave me to another man.
2026-09-01 23:06:58
32
Chinedum Benedict :
And na me go still bring money for the foodstuffs
2026-09-02 06:56:28
18
Jacy🌸🎀 :
Na only for social media dem dey talk all this ones o, I dey do chores for my baby die, I go take care of him if he takes care of me💯 anyway I can make his life easier I will 🤝🏼
2026-09-02 09:56:58
6
Odili Paul :
if you have a good man behave well and listen to him.
2026-09-02 11:44:20
3
A girl in her prime :
I swear d gender war is now much ,,,, man need woman ,, woman need man period do anything U can to make it work if U can
2026-09-01 23:59:49
5
Celine🥰😈 :
Everytime woman/man talk about food,skincare and how to make money
2026-09-01 18:38:04
11
Afroblueries :
Once I travel to see my bby I will spoil him ,he is my heaven baby I luv him ,na my second God ,God bless him ,the only man that tells me baby I’m here for u we are in this together,I will always be here for u
2026-09-02 00:16:17
14
mammon, 🍀💵💴🫰 :
dey break my senior brother heart I just dey happy since 😂😂😂😂😂
2026-09-02 02:40:57
10
Vicky Beauty :
Thank you so much God bless you
but you see that sweeping sorry I can't
but l can cook 🍳
2026-09-02 11:18:55
2
Mr. Surge :
For my life no woman don spend on me b4 aside my late mum & my sisters. I no really send but just one thing if I tell you this is what ur doing that I don’t like please stop it. Abeg just try see say you stop am. Cux if u don’t it will gradually ruin my love for you. On a daily base the love go dey reduce. I told my beb please since u know u have nothing to hide stop deleting messages from ur phone. Na lie oh. Na that time she come Dey do am well well. Come even join lie sef for the matter 😂😂😂. As I take stop dey love her sef I no even know.. some men no really care if u cook or clean or spend. But you see that thing he don’t like u doing if u keep doing it. My sister ur setting up ur relationship for destruction
2026-09-02 14:02:47
0
Gõd's Fåvø:rïght :
I learn from my parents their marriage is beautiful
my mom takes care my dad my dad spends enough on my mum
they argue but they reconcile
they've been married for 25yrs and I still admire their marriage
2026-09-02 14:52:03
1
GENTLE 💴💴 :
My own girl the treat me like slave and I think I will give up 🥺
2026-09-02 14:36:24
0
T💕💐 :
I love my babe yes I can cook for him but i can’t wash clothes abeg una too do 😒
2026-09-02 10:47:21
0
Onechojon 😔💕 :
I would do anything for a man that treats me right, if I perish I perish 😂💔
2026-09-02 14:15:43
2
To see more videos from user @dm.page3, please go to the Tikwm
homepage.