@aasiyahscakes: lol, I no laugh anybody mama o 😂, anyways puff puff is available #fyp

Aasiyah's cakes
Aasiyah's cakes
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 10:51:01 GMT
93651
5549
67
1009

Music

Download

Comments

offsset.0ff
Play-boy Carter :
I no laugh anybody but them laugh me because my mama be Dey sell fish
2026-09-03 15:16:29
257
pain_real_419
Bhadman_Go_Hard_💪🔋 :
Bro de laugh me for everything 🥲🥲🥲
2026-09-04 09:17:46
0
evil_egyptians
𝔼𝕘𝕪𝕡𝕥𝕚𝕒𝕟𝕤_𝕗𝕩🇪🇬📊 :
Una rebrand the name 😂😂
2026-09-03 16:32:27
103
ebuka.sama1
Ebuka🌝 :
Omo na those friends I dey hang out with pass I dey get am free and her puff puff and eggroll sweet die
2026-09-04 05:49:11
7
tonymooney14
tonymooney55019backup :
them sell gen z own lol 😁
2026-09-03 18:19:26
10
invincible_4260
INVINCIBLE :
how e con be now 😂😂😂😂
2026-09-04 02:18:59
9
fannycolours
Fannycolours :
it looks so nice
2026-09-04 08:16:12
0
laudsam1
SAM :
Life don win 😭😭😭
2026-09-04 07:27:27
1
_slippery19
Slippery :
Me wey been love the puff puff woman for my area that time😂😂
2026-09-04 09:18:52
1
sarkijnr25
sarkijnr :
omor nobody laugh me oooo bcuz if you do, I no go ever give you 😂😂😂 infact nah me be some of my friends hope then 😂
2026-09-03 20:22:20
4
victoruka1
Victor💀 :
How e con be 😁
2026-09-04 04:07:36
2
skinboy75
Skin Boy :
I swear brother😂😂😂😂
2026-09-03 20:04:09
1
osisiego77
osisi :
lol
2026-09-04 08:40:55
0
sochima026
ACHI🇳🇬🇹🇷 :
Hahahahahahah
2026-09-04 07:11:14
0
mololuwa_b
Mololuwa :
And na from those mama dem later learn am😂
2026-09-04 09:35:13
0
dorischiamaka839
janefrancis Chiamaka :
I no laugh anybody mama ooh, na me dey follow dem go house for free puff puff
2026-09-01 18:17:57
15
spec_queen
🦋✨️𝔖𝔭𝔢𝔠 𝔔𝔴𝔢𝔢𝔫💕✨️ 🦋 :
make una try dey like person video na wtf is 22k views and 700+likes nawoooh 😌🤣
2026-09-03 18:30:39
1
aasiyahscakes
Aasiyah's cakes :
Make Una like the video na 🥺
2026-09-03 19:33:46
0
zoman553
REAL BUGAH BOI 💫 :
😁😁😁😁
2026-09-04 01:32:55
0
daddysugar199
Daddysugar :
😂😂😂😂
2026-09-04 00:35:10
0
To see more videos from user @aasiyahscakes, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About