Omo my belle wan burst 🤣 shoo which kind old man be this one wey dey deny em family because of money, Omo prank good ooh e be like say na wetin person go dey do be this one make people dey laugh chaii🤣🤣
2026-09-10 16:32:19
2
big🔥9's✌🏽💯 :
e reminded me of the motorcycle man who wanted to fight like tyson
2026-09-10 01:01:01
0
BLACK STAR BriGADE :
is acting i know this man in one of your videos
2026-09-02 00:11:06
26
V I D O O 😇 :
This man go fit kill for money
2026-09-03 09:02:06
9
Champ💯 :
Papa once said..”GOD don bless me with this moni“
2026-09-01 19:09:26
28
William Daniel :
This money matta Epa no won yeah oo active Epa🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-09 04:48:50
1
Apostle Reagan :
Papa said if I kill you here no one will know 😂😂😂
2026-09-02 22:42:36
12
Allen de supreme ✅ :
I don laugh till go fall inside gutter
2026-09-09 11:53:17
4
bethel_001 :
you really plank this man you make us laugh thanks for your handwork find something nice to you bless the man the old man
2026-09-09 10:48:50
4
Godson Igwe :
eyhahaha see trouble o..!
2026-09-09 21:10:46
1
Tinted 🤑🌟 💰🤑 money 🙏💪 :
old man fit kill person for dat bag of money
2026-09-07 22:57:22
5
ÇHËÇKMÄTË :
"as I don see am, we go share am"😂😭😭
2026-09-02 00:21:01
10
(كلام الله :
Me self i be orphan
2026-09-09 22:21:52
1
Blessing Blissful :
Papa say me self na offer😂😂😂
2026-09-02 16:47:57
5
faithemmanuel1626 :
Me self I be offer wat of you
2026-09-02 06:47:02
5
MONGO⚡️ :
Omo sapa full everywhere boss
2026-09-01 21:03:39
7
mustaphamusty288 :
Na me and you get this money
2026-09-01 22:45:22
9
Lamba😈 :
omo see person papa oo
2026-09-01 21:05:48
5
saint michael :
😂😂😂😂😂Life no easy my bro,,, this country sufferness too much
2026-09-01 13:58:33
12
Øffîçîâl ëàzy🦋💔🥹 :
Tell me weytin dey inside the bag 💼 I go take you to police 👮 😂
2026-09-01 22:24:13
15
Dan ummi❤️❤️ :
Dan allah tag me next video
2026-09-01 21:13:52
8
@edisteve1 :
camera man right now 😁
2026-09-01 13:54:07
8
To see more videos from user @agabanwannejesus, please go to the Tikwm
homepage.