@stunnerboi1: E go be!💔 #fyp #relatable #viral

༒$TUNNER༒
༒$TUNNER༒
Open In TikTok:
Region: US
Tuesday 01 September 2026 11:46:42 GMT
125462
23285
969
2942

Music

Download

Comments

austindgreat10
AUSTIN :
When you cry finish, rest small and get back to the grind. Nobody is coming to save you dawg. Peace,love and light
2026-09-01 18:14:51
2157
wurabby8
❀ 𝓟𝓻𝓮𝓽𝓽𝔂___wura🌸 🎀 :
Omo boys are not happy this period including my man too 😔💔I just pray God answers y’all silent prayers fr
2026-09-01 19:43:49
404
blueyyemaye
Y e m a y e 💙👻 :
🙂2 weeks to raise 700k for rent, 🙂money wey no suppose hard to raise with the kind work I Dey do . 🙂anyhow sha
2026-09-01 20:55:01
73
spicyi3
° :
For a man to cry bro the matter go far o
2026-09-01 14:43:59
943
mubeeherself
mubbee :
I dey debt of 300k
2026-09-01 20:52:45
44
therealthug___
Googlejudging :
Una go come make I give Una update or not 😂
2026-09-01 22:25:48
6
tem1217
onyinyechi🌚🌸 :
Everything is going to be alright 😪it’s just a matter of time bro
2026-09-01 19:06:55
7
nrmlisaac
-Chill Isaac 🐍🪔 :
Start again 🪔
2026-09-01 17:37:46
8
slimfit06
Slim fit🪡🧵 :
Cry finish go shawa find food chop relax wake up check your phone fine where you stop and continue
2026-09-01 20:48:56
62
_kikiola_01
♡Dem Demꨄ🥹💕 :
No you’re not a failure!🙂 it’s a phase
2026-09-01 19:27:48
73
userc5yjg6ulaz
BETRAYED🥀🌒☹️ :
Bro it okay to cry but no Dey set camera nobody is gonna help you here just stay strong broski
2026-09-01 21:59:12
15
pepperbody29
Pepperbody :
No u are not
2026-09-01 13:25:37
81
ido_ko
️ :
My mama call me for phone Dey cry cause of 20k today 💔, I no fit speak🙂I nearly cry cause me myself I never chop throught , I just promise say I go help her find am , no be say I get hope , I just Dey observe settings make her mind rest
2026-09-01 18:32:15
64
last.one2305
! :
I’m so scared to death 🫩👨‍🦯
2026-09-01 20:05:45
54
To see more videos from user @stunnerboi1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About