all of una wey dey shout hack, akman dey do pass all this one,una no talk say nah hack oo, but once una fellow Nigeria is doing extraordinary, una go run criticise am, nah why this country no fit ever move forward
2026-09-01 22:15:22
12
D a i v d 😡 :
Am new here is he mad? 😏
2026-09-01 11:53:32
21
Halil İbrahim Ceyhan :
I no believe you again una dey hack for this game
2026-09-01 14:35:25
20
฿𝚒𝕤 ฿øɏJ₳ɏ :
So I no dey safe again for this call of duty eh 🙆♂️😫😫
2026-09-01 11:52:06
22
Side_funds💱🇺🇸 :
ne me be the Hausa guy we you meet
2026-09-01 12:12:54
0
꧁𝒴𝒾𝓉𝓏𝒽𝒶𝓀 :
Virgo like day play with up come love you bro GGs you too good 😊
2026-09-01 14:15:18
1
.🦇🥀 :
New month kill lol
2026-09-01 20:13:49
1
Aⁿᵍᵉˡ𐙚 :
duo needed
2026-09-01 14:30:28
3
GOODLUCK 001 💙✅️ :
You are a wicked man bro
How did this relate to happy new month 😂😂😂😂😂
2026-09-01 13:58:45
6
Tira♪ :
get me i pad please big v.
2026-09-01 11:52:00
12
ል.¢.ꁝ.ዪ.ï.§.†.🇨🇮.ል :
Virgo
2026-09-01 11:52:52
11
𝕄𝕚𝕣𝕒𝕔𝕝𝕖 𝕏 :
Ai mafia
2026-09-02 08:49:18
1
BIG HEAD :
happy new month to you too
more blessings to us🍻
2026-09-01 13:13:55
2
𝔦𝔫𝔠𝔬𝔤𝔫𝔦𝔱𝔬 :
as how na
2026-09-02 11:51:02
0
👑 乃丨Ꮆ 丂卄卂ㄥㄥ丨 👑 :
Omo I shout Jesus fess eh, if na me I go jxt go start local warfare I can’t b depressed twice 😂😅✌
2026-09-02 01:18:50
0
🌴TIMOTHY †🦇 :
omo see the way I shout Jesus 😂
2026-09-02 00:39:34
0
𝕿𝖔𝖝𝖎𝖈🦠🦠 :
omo I see the tap I shout ha
2026-09-01 23:38:07
0
1.energy.machine_ (EM VISUAL) :
No die ohhh 😂😂
2026-09-02 05:47:24
0
To see more videos from user @virgoyt3, please go to the Tikwm
homepage.