@bigg1_fx: #portharcourttiktoker #portharcourtspecials #blowthisup #fyp

BELLE
BELLE
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 14:56:11 GMT
8905
1253
41
185

Music

Download

Comments

areal654
Victor🥹 :
E no Dey work again for real Abi na my life don spoil ?💔😂
2026-09-01 16:47:40
1
fheanzy_soundz
FHEANZY :
Real matters ooo 😂
2026-09-01 15:57:29
86
alex.goodlife2
Alex Goodlife🎯🥶✅ :
guy e go be you make you fall but no gree oh😂😂😭😭
2026-09-01 15:05:07
108
lilcyruss
Lil Cyrus🦉 :
Before you know am you don stand up waka small with serious pressure make you for understand watin dey do you 😂😂😂💔
2026-09-01 16:25:25
23
aa_onuche
AB ⚡️ :
Nah once I burst cry 😂😂
2026-09-01 15:58:06
9
djcommandoofficial_
Dj Commando :
Na so he start to Dey reminisce😔
2026-09-01 16:30:39
5
desacred4
AKAONYEWETALU :
No be lie bro 😂😂
2026-09-01 15:52:58
11
ctmfil
FL🌸 :
Omo my own no pass the food wey i dey chop after it na watin i no no i go just dey chop😭😂
2026-09-01 16:26:44
4
scott_x.o
🚸🚏TRENCH Survival 🛐 :
You go first Dey find wey no lose 😂
2026-09-01 16:26:37
0
yallcallmehush
Hushfrmdao :
Guy make Una help me hold belle abeg😂
2026-09-01 16:52:48
1
tha_donking
soujah :
e dey work
2026-09-01 15:59:13
4
mr_unruly0
mr_unruly0 :
Belle you to funny 🔥🔥
2026-09-01 15:16:18
3
konukadaniel
Daniel :
🤣omo
2026-09-01 16:54:57
0
koko_knoturdad
Koko :
Sharingan
2026-09-01 16:57:53
0
To see more videos from user @bigg1_fx, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About