when you lunch am tag meoo, me self wan learn new bad character
2026-09-02 12:11:38
6
Queen 123 👑👑 :
next week it's too far 😂😂😂
2026-09-02 16:49:20
1
lilyspark :
😂😂😂😂😂u wan lunch bad character keh e go long oo abeg make me ur PA
2026-09-02 16:47:41
1
🦋🦋Angel Bliss👩🏻👩🏻 :
I swear my own be say I go Dey do you dey keep quiet like say I no do anything
2026-09-02 22:21:43
1
mcblinks7 :
as I don learn my own
na to teach others remain
2026-09-02 12:13:47
9
Fantastic gold33💕 :
you sure say I go fit wait till next week?
this one everybody dey lunch their own fast fast ?
2026-09-02 17:03:17
5
~Peace of war 🎀~ :
I lunch first branch for my madam this morning 🤫😂,, that woman don too try me .. next branch will be next week hopefully 🙏 😂 by the grace of God I want to have 5 branches 😁🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-02 16:38:02
1
peace Effiong :
abeg make no body sleep this night I won confess by 3 am
2026-09-02 21:32:37
1
user1823130244833 :
I swear😂😂😂😂
and my babe go first collect am before anyone else 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-02 16:26:19
1
call_me_gifted ♥️ :
Na tomorrow I go show this boy pepper
2026-09-02 16:15:56
1
Biela ♊❤️ :
na tomorrow I go launch am time don go 😂😂
2026-09-02 16:08:11
1
Phc pikin :
Prosper leeeee
2026-09-01 23:10:32
1
Baby 💝Wealth ❤️💍 :
Abeg oo😂
2026-09-02 10:02:42
2
Bari-(lunane) :
Why do I have this feeling say na men this your new bad character go affect more 😂😂😂
2026-09-02 13:33:52
3
THUNDER ⚡ BYTE :
I don even start my own
nah to teach my friend join
2026-09-02 18:42:43
1
Pamela Bernard :
Me na today I lunch my own 😂
2026-09-02 12:24:29
1
mummy Adanna💗 :
lunch am o
2026-09-02 09:33:01
1
Glory love 💖💖 :
And e go affect plenty people aswear 🤣🤣🤣🤣
2026-09-02 12:11:41
1
To see more videos from user @prospaweli2, please go to the Tikwm
homepage.