@stillvillagepeople: Let love lead ❤️❤️ #iamrileymandara #viraltiktok #iamyourvillagepeople #naijatiktokers

Everybody Hates Riley🇳🇬💀😈
Everybody Hates Riley🇳🇬💀😈
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 17:30:57 GMT
186250
29318
629
1881

Music

Download

Comments

thorney694
Thorney :
e reach there turn they reduce am to 3k 😂😂😂
2026-09-01 17:47:50
2727
mvndedit
Hənry :
I send my babe 3k to send to me back before I screenshot...she never reply me since yesterday
2026-09-01 19:21:35
269
collinsmaduabuchi0
UGWU❤️🖤 :
My own girl gave me 2m two weeks ago
2026-09-01 17:34:06
1014
jeje_bellz
jeje :
May nobody bill me 3k o na God I take beg Una
2026-09-01 19:08:45
216
realjoejoee
JOE JOE✨ :
My babe never collect salary jorrr 😒😂
2026-09-01 17:37:49
660
sevage513
sevage513 :
My girlfriend just sent me 10k just now
2026-09-01 18:20:09
159
zumaqueen2
Queen Sagittarius ♐️ :
Omo na person wey Dey for me I go do for 💯💯👌
2026-09-01 18:58:57
25
everythingbyamal
𝐄𝐯e𝐫y𝐭𝐡𝐢𝐧𝐠𝔅𝔂A𝐦𝐚𝐥✦ :
Oh 25 cedis??😂😂ahhh
2026-09-01 19:58:22
0
digitalbypreciousben
DIGITAL BY PRECIOUS BEN❤️ :
Boy wey I Dey give 100k plus, wetin he do for me??? Abeg no put me for talk
2026-09-01 18:40:02
15
escape.the.matrix53
E.T.M :
the phone way I dey use nah she buy am 😂
2026-09-01 22:08:53
2
he_is_evascott
꧁༒༻☬⁅E⁆v⁆ä⁆s⁆c⁆ø⁆t⁆t⁆☬༺༒꧂ :
abeg make una bring me back abegg 😂. network no good for my side.
2026-09-01 20:09:27
4
godsfavygyal
God’sFavy👸🏾 :
for money wey e never give me before?
2026-09-01 19:16:06
8
lostinstatic55
. :
My babe is different guys 🥲
2026-09-01 19:24:12
340
rizzontt
𝑅𝐼𝒵𝒵 𖣂 :
One girl said… you demand money like I’m working 😭😭😭😂
2026-09-01 18:39:44
84
larry_.91
Larry. :
d day way I ask gal for 1k she nearly fight me.
2026-09-01 20:03:49
7
yohane_19
John :
Jesos😭😂
2026-09-01 20:45:08
7
justblessing020
HER•🌺🤍 :
Na so my ex won try me, ask me for urgent 10k na once i shoke am send am the 10k, him come later refund double say na prank.😂😂😂 I miss him tho🥹😭💔
2026-09-01 20:26:38
7
jstgadget
Just_GADGET :
This one weak me sha 😂
2026-09-01 19:45:57
84
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About