@realqueenmimi01: I no go calm down 😂

Mimi🎀
Mimi🎀
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 18:00:53 GMT
62797
8201
67
704

Music

Download

Comments

tallblackgirl.s
SEYIFUNMI🧚‍♀️💞 :
This one no be meme I need to work hard 🥹
2026-09-01 22:25:18
146
biggie00160
Biggie🇿🇦🇺🇸 :
As u de enjoy so, nor go later cheat ooo hmmm
2026-09-01 20:13:40
213
ambi_lowkey
⚡✦ 𝓐𝓶𝓫𝓲 ✦⚡ :
u dey speed for slippery road 🥲
2026-09-01 20:51:34
89
theyadoree_kendra
𝓚 ✩°。 :
The boy don use style tell you e mind😂
2026-09-01 22:07:50
55
real_sommyy_
Sommyy :
Match am dey go…na AMG ///😂
2026-09-01 18:18:33
35
prettyasszzy04
pretty_zzy :
Sweet settings😩😂. I need to go and learn how to drive
2026-09-01 21:03:42
24
universe_980
Charisma 🗽 :
You wey Dey smile … may God’s grace be upon you
2026-09-01 22:39:11
8
favvydollar
Essence❤️‍🔥 :
She’s the one driving I’m the one having chills🥺God i cannot wait to have a car🥺🥺
2026-09-01 22:46:57
0
ductuur.kafaany
KAFFANY🥰❤️ :
This kain flex ehn, but abeg no too dey speed for rainy days or wet asphalt o
2026-09-01 21:05:11
7
bigmimi321
Maryam :
Omo this ur woman go get strong mind oh 😁❤️
2026-09-01 20:37:06
7
yalami04
Charis! :
The only way to listen to this jam
2026-09-01 22:55:04
0
stillme_mo6
stillme_mo6 :
Make relationship people no just kill person for main road one day😏
2026-09-01 21:10:54
1
bossdanafaga
AFAGA🦾🚭💲💰 :
Na Benz ooo😂😂😂😂
2026-09-01 19:57:03
8
dean_o_s_a
DEAN :
Have you heard of the word hydroplane???
2026-09-01 22:59:25
1
bigbamzy02
Bamzy 🔟1️⃣ :
Sport mood fire down 😁
2026-09-01 21:57:23
3
lilpop234
Lil pop :
bros just living my dream omo i pray God does this for me and my girl
2026-09-01 22:25:20
2
e_4marh
❤️ :
😂Abeg calm down nau
2026-09-01 18:11:49
2
mkayy_tr
Mkayy :
See as she de handle G63 damn 🥺.. but don’t over speed when it rains ooh
2026-09-01 20:56:50
1
rejoiceee5
Joice🧎‍♀️‍➡️ :
Until eye turn person 😂💔
2026-09-01 18:13:49
1
To see more videos from user @realqueenmimi01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About