Factsssssssss
sometimes the call will end without you even knowing who called
2026-09-02 06:48:12
912
Kelly :
every redmi user is facing this issue
2026-09-02 09:23:25
194
Opeyemi Oyelere :
your keyboard ⌨️never go on vacation before
2026-09-02 07:59:25
592
bë łövěď :
You see this redmi 15c in particular omo 💔 if you get am just go dey fight war. Make sure say you dey front line. The phone mad ehnnn. If you dey use am and you no get BP nothing fit kill you aswr. Am f*cking frustrated 😤
2026-09-02 09:34:20
43
Immortal Frank :
which Redmi Una dey use sef,
cause I can't relate
2026-09-02 10:10:52
9
Jiøs :
Omo, i don find my people😂
2026-09-01 22:20:58
47
Chinedu :
so na universal problem 😮💨
2026-09-01 20:02:47
412
:
Ts is NOT relatable gng
2026-09-01 21:22:29
17
🐍 :
real especially if you're on tiktok and your data is on😭
2026-09-02 08:00:53
14
™️❥. :
it's even worse when you are on tiktok 😭
2026-09-02 08:25:58
33
OPEEEEEEE👅 :
otisumi 😭
that's why I don't ever pick calls on time
2026-09-02 07:12:47
9
Retired People Pleaser :
Omo so it's not just my phone
2026-09-02 02:59:53
7
Suruh_lereh❄️ :
redmi 15c 😂
2026-09-02 06:51:50
31
ΛLPHΛ :
na lie oo bro
my redmi 14c does not do that
2026-09-02 04:59:41
147
PizuDysn :
i be think say na only me dey face these problems
2026-09-02 08:40:19
42
Kelly rutex🌹🌹🌹 :
redmi 15c can't show you who is calling you while your data is on
2026-09-02 09:49:38
20
To see more videos from user @_torixen, please go to the Tikwm
homepage.