@demoandkiki: My wife and I every night 😭Whoever goes inside the room first to sleep lays the bed 😂😂 #funny #husbandandwife #demoandkiki #comedy #marriedlife
I go enter call my husband make e come help me say I carrry pikin😂😂😂
2026-09-01 22:35:41
2
Cloth vendor in Ogbomosho/Ib :
This is I and my sister
2026-09-01 22:12:14
0
Empress :
So marriage is just like brother and sister 😂😂
2026-09-01 22:21:17
5
faroukblowyourmind :
I been think say na only me don do this thing before 😂
2026-09-01 20:37:29
13
Heryisheart Bolanle :
😂 I will go first o I can’t inconvenient myself when I want to sleep me wey no quick Dey sleep I gats lay down properly before sleep catch me , will have to roll all over plenty time before sleep comes
2026-09-01 21:46:06
5
Bigbaiby ❤️ :
Naso Una go do am one week Una no go lay bed😂
2026-09-01 22:26:31
1
GOD 🙏 BE WIT ME 💯✅ :
u go meet what u leave 😂😂😂
2026-09-01 21:10:00
0
ademide366 :
The couch will be so comfortable
2026-09-01 21:10:19
1
enthusiastic_j :
This kind of content encourages laziness in a subtle way amongst couples
2026-09-01 21:07:33
0
elvisohelly :
Who took pictures
2026-09-01 22:11:48
0
Mayowa Victor :
Dem Dey lay bed?
2026-09-01 21:00:44
5
cartoonz :
marriage is so funny
2026-09-01 20:39:36
10
❤ALIYYAH🧕💫❤ :
Body no go pain you people? 😂
2026-09-01 22:05:50
1
Cappy🧢 {Abdul Bashir ❤️} :
eyin mejeji ti ni fraaaaaa
2026-09-01 20:38:25
6
🔛ĶØŠÎ🔝 :
My babe go enter there come call me from parlor to lay bed😭 I no dey even wait for night again as soon as we climb bed come down I don lay am
2026-09-01 20:54:32
8
Mullar420 :
Our parents didn’t have this problem, they say the woman owns the house why can she make the bed then
2026-09-01 21:15:51
0
Dr Yemnick :
My husband will sleep on the bed like that, he doesn’t send. I have to drag him out of bed when I want to sleep
2026-09-01 22:07:04
3
Ayinke Oni Iya Meta :
Instead of this I will lay on the bed without the bed sheets
2026-09-01 21:55:43
1
Mumcy Tiara & Oba ❤️ :
😂😂😂 one day I left my husband there and went to sleep,baba wake by 1am dey para 😂
2026-09-01 21:32:39
1
📸OSECHRIS Photography&Visuals :
make my future wife ready sha😁
2026-09-01 21:31:12
1
Anonymous🫷🤏 :
If I wan send my wife go inside I put on ac for 16 😂😩
2026-09-01 21:14:55
1
To see more videos from user @demoandkiki, please go to the Tikwm
homepage.