I need one girl wey go Dey pressure me too…….soft life wan wound me 😂😂
2026-09-01 21:07:29
13
Trust_issues01😎☻️ :
I hope i didn't go to far😹
2026-09-01 20:23:10
42
Ade💞🌹 :
Dodoyo go dance tungba 😹😹😹
2026-09-01 20:42:14
8
AMPLIFY EARTH RECORDINGS :
The guy eye go clear after the owner later pack the goodies
2026-09-01 21:36:41
9
Don Corleone :
Make him go steal joor 🤣🤣🤣
2026-09-01 23:09:47
0
horlaleykan001 :
New dodoyo 😂😂😂
2026-09-01 19:56:33
14
️🤍🦜 :
Hope Ano too do?😂
2026-09-01 20:01:39
25
Shay’s gold 😎 :
Nawa eni lori oni fila , all my birthday I always have my money and plans already , my bf at the moment is just a bonus , am not always lucky with relationships so I live my life not to depend on anybody even family
2026-09-01 21:05:56
19
丂丹几丁ㄖ丂✞ 🕷 :
Some don learn , many go still learn and some nor go even learn 😂
2026-09-01 22:56:04
0
ibroletTia :
as mko read am finish, i just say ehya. pele🤣
2026-09-01 22:25:14
0
طهيب :
first to comment
2026-09-01 19:41:15
14
Linda Travis Aubrey :
Boss abeg they try cover the person username
2026-09-01 19:45:02
8
olatunj73 :
Aseeeeeee oooooooooo
2026-09-01 21:37:27
1
user9571526705429 :
Amin 🤲🥲
2026-09-01 22:02:39
1
D. 🤍 :
advice keh...
e go learn hin lesson😹
2026-09-01 19:50:21
7
Reign Zayn :
hin go enter pressure pot..
2026-09-01 21:56:10
0
MIKANJUOLA...💔✨ :
baami no do pass urself ooo... She's not urs until u marry her ooo...💔✨
2026-09-01 21:49:52
0
HARDEKUNLEY :
I oved Bob marley he di&d
I loved Lucky Dube he di&d
I love diago Jota he di&d too
I love juice world he di&d
I love you all😭😭💔🤦♂️😩
2026-09-01 21:16:29
4
shexx :
Me self na swear full ground for here
2026-09-01 20:37:02
3
Wig&Packethairvendor in Ibadan :
You love person and you went to mko for advise 😂o ti ready ooo😂😂😂😂😂
2026-09-01 20:30:49
4
ÀĎÈBÁÝÒ 🖤🇳🇬 :
Shey iyen ni ife e lol 😂
2026-09-01 21:03:16
1
To see more videos from user @lamba.presido0, please go to the Tikwm
homepage.