Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@giftkolo: ASABA MIGWOOO OO!! See room dem show me for Asaba 20k 🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️ #fyppppppppppppppppppppppp #fypシ゚viral #luckyudu
Disturbing Rumuokwuta
Open In TikTok:
Region: BR
Tuesday 01 September 2026 19:40:11 GMT
26264
757
100
1015
Music
Download
No Watermark .mp4 (
1.66MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
3.57MB
)
Watermark .mp4 (
4.37MB
)
Music .mp3
Comments
Liljay Oparah :
Them lodge you for passage
2026-09-02 08:50:04
91
San Andreas :
Yu go sit fr staircase if u wan watch tv
2026-09-02 00:31:03
26
Klonely :
E too cheap sef watin u want apartment?
2026-09-02 09:35:07
39
Ride with chiemeka :
na the television wey Dem mount for downstairs weak me pass... you go dey up dey watch TV for down 😂😂
2026-09-02 09:27:49
18
bealodgr :
Sorry o, no be cupboard dey the side of the staircase so??
2026-09-11 14:31:16
1
𝖀𝖘𝖊𝖗𝖌𝖔𝖙𝖇𝖆𝖓𝖓𝖊𝖉 :
There’s levels to this shit 😹😹😹
2026-09-02 19:30:24
5
Big ovis :
Ikwerre man don see new levels
2026-09-04 01:03:30
1
Anime✨ :
wait steps dy to television 😂
2026-09-02 17:53:05
1
Banks Oche :
You Dey live like a king😂
2026-09-02 18:49:10
1
𝐂 𝐇 𝐈 𝐌 𝐙 𝐄 👣♒️ :
Even we wey be ikwerre people no fit package this kind hotel
2026-09-02 21:49:29
7
Anonymous 🦍 :
😅 Guy na passage be this o😅😅😅 where toilet?
2026-09-02 14:54:53
0
Merit.og :
All na aesthetic😂
2026-09-03 19:57:47
1
Dc Junior :
Them don convert staircase to hotel 😁
2026-09-02 12:09:36
1
Legend🧃 :
Atleast AC Dey am 😂
2026-09-07 09:59:53
5
Bryvn Twxst🗡 :
Omo e go far oo😂😂😂
2026-09-02 23:01:08
1
BigDreams•🧃 :
See where them put TV 😂😂
2026-09-02 08:12:16
9
Destiny Child :
this boy.... this boy ... this boy 🤣🤣🤣🤣
2026-09-02 12:45:12
1
ONLINE 🚀 :
E dy nice not bad at all
2026-09-02 07:42:40
5
Granpaofficial :
If we no die for this country we no go rest
2026-09-02 14:17:16
1
buzz :
wait first see where dem put TV I no first see am before
2026-09-02 15:09:14
2
ajibade damilola :
na my madam state be this ooo
2026-09-02 13:00:27
3
Richie👽🤍 :
How you take watch TV
2026-09-02 21:28:47
2
Michael Chinmaeze :
Different patterns 🤣
2026-09-02 12:50:18
1
swahgs :
no go drink oo 😂
2026-09-02 16:41:37
1
Mr P🌬 :
omo no be asaba when I day stay you day ooo
2026-09-02 02:33:58
1
To see more videos from user @giftkolo, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
⊹₊˚‧︵‿₊୨ᰔ୧₊‿︵‧˚₊⊹ #kawaiikei #kawaii #meow #serrafimmka
الشتاء قادم ❄️ #winter #fyp #viral #fotball #snow
#gcse #gcses #alevels #alevel #year11
okulun ilk günü kimler böyleee 🫣🫣🫣🫣 #lise #okuladönüş #knowunity #ders #okulunilkgünü
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy