Momma did the same when her account was banned. You all crucified her but it’s now Matta’s turn you all are applauding him !!
2026-09-01 19:58:38
124
Hiqmah🌸 :
this account really pain Matta o
2026-09-01 20:17:55
57
༄𓆩UR FAV GURL😍❤️𓆪༄ :
Na everywhere i Dey follow you go my joygiver 😂😂😂
2026-09-01 19:44:41
839
Misty of Abk :
Abiyamo okin shepe, but eleyi ti joy giver mi she yi Aro aro mo 😂😂😂😂
2026-09-01 21:04:00
46
yomola :
pls do video for them use 2weeks
2026-09-01 19:52:04
214
Omo Oloye :
Matta forever 🥰♥️even if Matta open account on 2go I swear I go still download the App 🥰😁🥰 matta love Naa Forever 🥰💯♥️
2026-09-01 20:36:11
65
checker080 :
Momma fans don’t fall for this - he is using this video to chase clout and grab followers. He knows his account won’t grow unless he mentions momma 😏
2026-09-01 19:58:15
36
Bliss🤍🤍 :
Matta one of momma’s family don die 🥺
2026-09-01 20:22:52
28
Omowumi🌸 :
This is exactly what momma did when they banned her account but you people started shouting that she’s cursing too much do you all think is easy for someone to loose what they have been gathering for years? Some of una ehn na everything wey that girl do Dey vex una Epele
2026-09-01 20:27:51
45
Olasmoney :
I don unfollow you sha
2026-09-01 20:02:41
57
Niwealth :
Nah them, someone told me in the group
2026-09-01 19:53:08
126
🐎 man clothing :
i truly love this ❤️❤️❤️
2026-09-01 20:39:07
2
🗣️DEBBY RUSH✅ :
Amen 🙏🏼
2026-09-01 20:14:48
40
olageshinkenny💯💯 :
you never see anything 😂😂
2026-09-01 20:54:40
2
iocluxurywears :
Very painful 🥲😭
2026-09-01 20:40:41
1
🌸🤍 :
Na mommas family do am
2026-09-01 20:07:28
31
Ade💕 :
I need bf
2026-09-01 20:46:16
8
Opeyemi✌️ :
Matta dey give me joy 😂😂
2026-09-01 20:35:23
6
Kinat@58 :
Matta no Dey take nonsense at all and I love that…
2026-09-01 20:01:09
18
Gb/Fashion💪🫂✈️🤍 :
Matta lee gan gan, no be momma's family oo we love you as you dey give us vibes 🥰🥰
2026-09-01 19:47:53
26
Awelewa 💕 :
Matta Dey give me joy 😂😂😂
2026-09-01 19:50:28
22
To see more videos from user @matta.new.page, please go to the Tikwm
homepage.