@favzy24:

Favour uche🧃
Favour uche🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 20:24:15 GMT
431738
92032
1264
13748

Music

Download

Comments

shesabby2
ABBY 💗 :
Fight for man keh Wetin do hot akara and bread
2026-09-01 20:54:34
470
njingebinelly
Nina🌸🌺 :
I no fit oooo
2026-09-03 21:21:19
1
oluwatiresimi550
𝕄𝕤.𝕋𝕚𝕣𝕖 :
U no fit see me for that kind settings
2026-09-01 22:33:31
168
marhos_artistry
Marho’s Artistry💄 :
Fight for man keh?? Wetin do jollof rice?😂
2026-09-01 20:29:51
52
kamsi356
11/08/2026 💔😭🕊️💔 :
For this particular boy I fit fight oo😩🤧make I no lie
2026-09-02 09:14:03
61
luvleenjessie
Jessie pretty 😍 🌹🦋 :
Make I dey fight for my life, make i come still include man?
2026-09-04 09:11:53
1
slim.pe6
slim peace 💕 :
fight keh?? Na person wey get power dy fight😅
2026-09-03 07:48:23
13
uzomachiamaka82
𝖀𝖗 𝕽𝖔𝖘𝖆𝖑𝖎𝖆 ❣️💕 :
I swear e no go worth am
2026-09-04 05:25:59
1
michealblessingol
Ex girlfriend of all 🧸💊❤️💕 :
guys bring me back,make I cry finish 😭😭
2026-09-03 03:14:00
9
usenanabel1
ÎMÃ GHS🌸🫂❤️‍🔥🏵️❤️‍🩹 :
some go dey comment for here like say Dem no dey fight for man I don see 1 girl were dey stay for our street for here ooo😂and she fight for man not long ago😂😂😂😂😂
2026-09-02 10:53:45
21
ninioluwalayomi1
Joy💕💫❤️ :
Fight for man never
2026-09-03 22:14:29
1
mercychisom40
CHISOM🩷🎀🧃😩 :
Me I Dey fight for my man oo
2026-09-03 09:35:24
9
bbpearl32
💕🌸♉️💕 :
Ei better make I fight food for burial 😂
2026-09-01 20:26:57
25
bigdoris24
Big Doris 💘🤍💝 :
i swear ooo ..
2026-09-03 22:36:54
1
user19ola_nike
Tuyi001❣️ :
If I fight for man ehn... E mean say no be my mama born me 🌚
2026-09-01 20:28:29
13
elevatedsarah1
🌸E.S🌸 :
Make the man fight for me☺️
2026-09-02 12:20:48
6
styled_by_glowrya
Glow_rya🌸🎀 :
Asin me and girl go set blow for public or naked dy drag each other hair for road because of whatttt…. MAN ahhhh NEVER 😂😂😂😂
2026-09-02 09:01:36
14
officialsophiaemmy
Sophia♐️🥰🌷🌹💐 :
I’m first right?
2026-09-01 20:27:29
27
valentina.bby80
14 February ♥️🌹 :
you no fit see me for this kind setting
2026-09-02 10:30:17
6
To see more videos from user @favzy24, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About