@pencogreeny: Omo ehh 💔#repost #goviral

Mr🕷️PENCO
Mr🕷️PENCO
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 September 2026 22:00:23 GMT
26443
4075
224
268

Music

Download

Comments

only.boy0496
ONLŸ BOÏ🌜🌛 :
Them say everywhere good since 2019 make I just day believe day go sha🤦🏿‍♂️💔
2026-09-02 22:10:27
0
askofwinner2
爪尺 山丨几几乇尺 🕷️ :
Omo I Dey suffer ooo and I be first son my mama don die and my papa no guide and we Dey 2boys and 3girls since them born me I never see $1 for my life and I Dey beg for update everyday💔🤦🏽
2026-09-01 22:21:15
134
snow.billons
𝕊ℕ𝕆𝕎 𝔹𝕀𝕃𝕃𝕆ℕ𝕊 ❄️🚀 :
Guy we no Dey breath ooo
2026-09-02 18:12:56
0
lost.boi715
Just Baron :
Omo nah my mama I de breathe in oo 🤦🏽‍♂️
2026-09-03 06:30:50
0
ask__of__obi_
CHUKWUEⓂ️EK🅰️ :
Omo..... Na one leg 🦵 I take stand oo 💔😓
2026-09-02 21:31:30
0
pencogreeny
Mr🕷️PENCO :
And all this money wey Una Dey sad for ,na Watin person suffer work Una wan collect thier sweat 🤦‍♂️💔😥
2026-09-02 10:17:25
42
tkfx500
D e u t s c h l a n d🏌️‍♂️ :
Omo e go far ooh me way Dey get millions for account nah my mama con Dey guide me 💔🤦‍♂️
2026-09-02 02:32:10
35
youngdc113
ŨŞẼŘ ÑØŤ FÕŨÑD🤬💯🇩🇪🇺🇸🏆 :
Omo 💔I done think go far😭all my brain 🧠 done block💔😔
2026-09-02 05:05:22
9
abdulmojeed106
💛♎️ ★𝓐𝓑𝓘𝓞𝓓𝓤𝓝★⚖️💻 :
Me and 99 others 😞💔
2026-09-02 19:06:25
5
teeboy142
🚀T.BØ¥$🛍️🖼️🦅 :
you dey talk about breathe 😭💔 I dey feel like person wey don die.
2026-09-02 07:11:17
5
sadsoul1o
💔🕊️ :
💔 i nearly die yesterday night na once I burst cry 😢 💔 as December don near
2026-09-02 12:59:33
7
zxhategirls
ZX(HATE-GIRLS)😷 :
God Dey sha maybe something fit still happen 💔❤️‍🩹
2026-09-02 07:33:09
5
dimeji_005
DIMEJI 🪂 :
E tough 💔
2026-09-02 18:24:57
0
bobbyjalo
🥷BOBBY 🦅🤡 :
2026-09-02 18:38:43
0
mexico.fund
MEXICO 🇲🇽FUND :
😔🤦💔 all I can is Omoh
2026-09-02 20:44:59
0
christechs0
Chris tech💻📱 :
I no day gree 😂
2026-09-03 00:26:09
1
To see more videos from user @pencogreeny, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About