I go quite before match start. I sha know say e no go tey wey I go uninstall codm for my phone sha. una don change my name to first blood, even bot de one tap me. when all of una learn to use shotgun sef. as I don even type this thing finish, I don de convinced say I go uninstall am. make una chop the game abeg
2026-09-02 12:03:37
210
-LEESKY :
Go near am gently ask am enemy where you wan drop if he don tell you avoid the location maybe you can carry second
2026-09-02 07:25:52
282
ŤÃƗ𝓛𝓊Ⓝ𝔤🐉 :
Wow, you all! This is my first video to go viral. Thank you guys🥰🥰
2026-09-02 11:23:50
266
Goody :
You don see signs, na wonders remain😂
2026-09-02 09:40:48
1745
919⚡️ :
Guy comot that match o 😭
2026-09-03 20:52:49
200
💔ABDUL🛐 :
Bro ones I go off my mic and play the game safely without telling my teammates i no go push anybody if enemy come I go run till fight end I come back at least I fit carry 5th 😂
2026-09-02 14:22:03
1
Phil On Cod :
That’s one of the older mythics like fennec, maxed desperado level 8
2026-09-04 06:11:39
2
SENPAI🦅 :
Tony stark 😭😭
2026-09-03 07:14:34
0
JOSEPH👑🤴 :
E sure me die say this thing from ski town go meet you for downtown 😭😂😂
2026-09-02 15:20:43
4
Haz :
Enough time Dey to quit lobby, anything wey do you zi if you later join the lobby, na yourself you get to blame
2026-09-02 21:28:18
3
Pablo🚶🏿➡️ :
Mad man don join lobby 😂
2026-09-02 08:04:17
109
Quote Root ☘️🥀 :
you guys are getting cooked
2026-09-02 08:18:33
34
Bruce :
Me quitting without telling my team mates what I saw
2026-09-02 13:43:55
27
〽️ 𝖚 𝖋 𝖋 𝖎 𝖓 🔥💛!! :
Its not hack, its Poltergeist 😂
2026-09-02 13:16:37
55
LASTtapper :
But make we talk truth 😏 they fit still use am do first blood 😅😅😂
2026-09-03 09:26:21
29
To see more videos from user @tailung_24, please go to the Tikwm
homepage.