Once dey don born bayii 😂 Dem don senior we wey never born
I kuku trust myself
2026-09-02 06:47:49
1076
Rayomi🥹💕 :
Me: Ekasan, vendor: kasan bawo ni, me: soo ni milk, vendor: owa ewo lefera, me: emu peak wa, vendor okay ma, me: ese ma. Sharpppp no time😂😂me wey my mama teach me I no gbeko 😂
2026-09-02 09:55:12
314
FIRDAWSSSS💕 :
Especially if them don born😂😂
2026-09-02 10:55:22
327
Mrs President💜 :
My eldest sister will say “ma je ko tutu rara, la mo pada”😂
2026-09-02 18:06:10
34
. ͥ ͣ ͫ𓋹 ༒︎ Øri₴i₴༒︎☠︎ :
If you hate this boy
You no fit happy for life abeg😂
2026-09-02 22:46:53
3
Ewatomi :
If you con return that same energy them go con dey vex 😂
2026-09-02 13:23:04
54
Seyilayo💞🥰❤️ :
I no de slack am I go reciprocate sharp😁
2026-09-02 21:36:45
2
_tumtumm_ :
You get Fra me sef na Francisco
2026-09-02 09:18:33
42
PONMILE NATURAL HAIR GROWTH :
I don tire oo , nah everybody I dey use E for 🥺…
2026-09-02 10:45:35
14
Oyin | The Sweet Life🍯 :
Simple!!! Pele dear straighttttttt
2026-09-02 23:04:01
0
❣︎....💕𝓣𝓲𝓽𝓲🌸🥺 :
I no dey even greet😭😂😂
2026-09-02 21:38:22
2
COLAD FASHION CITY :
You never collect “Pele my dear”😂😂😂
2026-09-02 21:46:32
2
Mhiz Temmy :
na everybody I dey used E for,,and Na o I go see as response,omohh small stature done show me shege
2026-09-02 13:25:25
10
HADIYA🤍 :
Me sef don learn😂
2026-09-02 11:27:01
3
Wholesale rawfoods Ado Ekiti :
Straight to WhatsApp status 🏃
2026-09-02 13:53:42
11
Oriyomi :
This is me fr😂I will make sure I use the O back
2026-09-02 06:39:52
64
Ade🧕♥️ :
2:03 and you?
2026-09-02 01:03:26
47
ODUN☺️🥰 :
I will be so shy to change immediately and the thing Dey vex person
2026-09-02 16:09:27
27
@ABEFE🌹🌹 :
Last girl standing 4:45🤣
2026-09-02 02:44:32
31
Smallie🥷🎭 :
If I respect you and use E for you and you don’t reciprocate immediately I go return am o I no go even allow am cool down at all
2026-09-02 14:20:44
7
To see more videos from user @hon_super1, please go to the Tikwm
homepage.