@fizzyfrosh_: A very intense game 😅⚽️🔥

fizzyfrosh
fizzyfrosh
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 05:43:56 GMT
96039
10933
151
433

Music

Download

Comments

_boylykeagle
DIKACHI🦅💜 :
which kind car una dey use go play ball like this 💜
2026-09-02 07:02:01
712
aspirantgk
aspirantgk :
Come elegushi Meadowhall come ball Saturday 6:45pm to 8:45pm You go like the place boss
2026-09-02 08:06:53
86
fw_rlameen
Ajebota🫧🫎 :
Happy Sunday 😂🙂
2026-09-02 08:59:16
0
perico.duran6
Perico Duran :
U get ball control bro
2026-09-02 11:11:26
2
al_mukah
✨𝓐𝓵_𝓜𝓾𝓴𝓪𝓱📈📊 :
Who de talk say dem no de mark u because of moni ,omo football no no that one oo,as u don enter pitch na the same we be 😂😂😂😂
2026-09-02 10:28:07
0
nellyhategirls
NELLY DIGGS☆⍣ :
see as that guy just dey miss Cole Palmer assist
2026-09-02 05:53:38
0
bubbleboyomj
Pope Lepon 🇳🇬🇬🇧♨️ :
But where una Dey see this money na abeg 😭see those cars omo I go do anything 😂wey
2026-09-02 06:39:39
80
more98986
Mr Marvin :
I miss playing ball I swear
2026-09-02 10:45:48
1
mr.vic001
Mr vic 🎭 :
This Manchi na proper baller o, both on and off pitch 😂👏🏾
2026-09-02 06:55:08
17
m.osco
. :
Nahh ehh 😂😭 lambo na training
2026-09-02 05:50:59
6
syyylence
Sɣlɛncɛ† :
Na una go enjoy am if una develop this pitch
2026-09-02 08:21:33
0
ferdinand_stores_and_lab
FERDINAND PHARMACEUTICAL STORE :
if you de play ball you go know say fizzy na baller from his touch to every pass
2026-09-02 07:08:46
3
laniegardnerchat00
laniegardnerchat00 :
Oga u good no mind them😂
2026-09-02 07:10:29
1
okikhi
OKIKI👑 :
You no go believe say most of those guys wey drive that car come field . Na their best moment be dis. After field boredom fit Dey kill them inside and no be say money no Dey oo 😅😅
2026-09-02 10:20:51
2
_louisgold
_louisgold :
How Una dey use bare feet play ball with people wey wear boots?? Una dey take risk oo
2026-09-02 11:33:06
1
To see more videos from user @fizzyfrosh_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About