@wisdom.99: lock up ooo 🧏 #trendiing #wisdom #fypppppppppppppp

WISDOM 🫟
WISDOM 🫟
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 07:51:54 GMT
669458
137190
2332
12429

Music

Download

Comments

emperorvaltor
フㄖ卄几🇳🇬 :
una no dey complain give una papa?
2026-10-28 09:51:46
0
honor.a1
ʜᴏɴᴏʀᴀʙʟᴇ♠️ :
I fit Dey complain make I Dey lie 😂😂😭
2026-09-02 20:50:40
5720
real_lee26
𝐋𝐄𝐄🤴🏾 :
Oga rest no be all girls
2026-09-03 14:38:16
2169
bussy_wrld
bussy_wrld :
O wiseee
2026-10-28 16:02:52
0
network100k
MAXIM🏈 :
Una dey complain to people so..
2026-10-28 14:31:41
0
nobody13_2
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
My guy own be say en life don man utd
2026-10-27 14:08:09
0
bigefe01
Big_Efe :
this na real talk, e don happen to me seh the babe just say sorry and she get the money to help oùt
2026-10-28 08:05:15
0
temidayo5459
TAMIDAYO🍭⚽️ :
True friends still Dey
2026-10-27 18:22:55
1
alh.nocase
DAMILARE💥🌟✨ :
some girls go give you solution
2026-09-05 10:35:05
753
big_divine300
DIVINE RICHIE 🪙💰 :
complain to avoid some kind billing oo
2026-09-06 11:38:29
492
joygrand
Mummy's girl 🤍🌹❤️‍🩹 :
bro that's a lie not everyone is like that
2026-09-02 18:08:52
479
amirasmile400
AmiraSmile🌹 :
Some girlfriend pass family member talk more of friend.just get the real one and u will realize love is real 🥰
2026-09-03 06:40:50
220
bucknor_blaq
Bucknor Blaq :
Dey play, I go complain give my babe oooo😂😭
2026-09-04 18:06:45
269
debz740
Mr_DEBO :
Close friend go use your matter gist 😂😂😂
2026-09-05 07:36:57
137
likeslqd81g
Likes🪐🥶 :
What happened to our dad
2026-09-02 09:48:53
169
daveion55
FærGød :
omo me na My girl dey comfort me oo during my hard times
2026-09-05 15:10:00
5
_chiamaka460
[̲̅A][̲̅m][̲̅m][̲̅y]🦋🍑 :
e be like close friends never do una something before, girls are not really that bad as you guys project aswear
2026-09-04 14:54:30
10
lostgirl0561
P Diary❤️‍🩹 :
Social media will not only ruin u but scatter your life if u ain’t careful , do what works for you
2026-09-06 14:58:19
33
terryfashion6
Terry fashion :
Even your mom go say make you come home 😂😂
2026-09-02 09:03:54
263
_riaa44
🌸Ria🌸 :
Na una sabi
2026-09-03 20:32:49
32
lucky__star6
ABEFE✊🏻🪫🏖️ :
God will provide 😹🙂‍↔️
2026-09-06 00:01:02
8
do_mi_nic1708
ᴘʀᴏᴘʜᴇᴛ ᴅᴏᴍɪɴɪᴄ🥷🏽🧛‍♀️ :
Nah only when I want lie I Dey complain give women 😂😂
2026-09-04 11:11:12
10
big.smith.fx
Big.Smith.FX :
only a fool will imagine all girls are the same .. na so una go miss ur destiny helper because of one unreasonable TikTok video.. I'm not saying you shouldn't keep your problems to yourself.. but make una no dey reason say all girls na the same .. guy e fit be woman wey go be your destiny helper..
2026-09-04 14:28:52
29
To see more videos from user @wisdom.99, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About