bro dey don do me that kind thing oooo nah god sae my tell my brother oooo
2026-09-02 15:12:49
1
VINCENT🇳🇬🛍 :
even some cl will send you unknown link, don't click on it
2026-09-02 12:41:08
10
Amrichbaby 🚀🚀 :
No be Cele bro
2026-09-02 20:52:24
0
IZATO✡️♊️♎️ :
Abeg teach me that TikTok ads abeg that video you drop to create FB page really help me abeg teach me how to do TikTok ads
2026-09-02 09:09:02
1
🌴ASK FOR ZARO🌴 :
I swear bro
2026-09-02 17:46:54
0
paulgambit24$ :
we sabi that update 😀
2026-09-02 16:20:28
2
ramzy smith :
Bro this your eye glass sharp oo how I fit get am please 🙏
2026-09-02 14:21:03
2
P R E C H I 🦂 :
More than 4 of them don text me 😂, I Dey always ask them watin be their gain lol they are just Bot don’t panic bro
2026-09-02 15:52:56
3
Frederick Simpson :
Bro as you tell me this I just block am
2026-09-02 10:00:25
1
. :
All of una just Dey talk how many people dem don carry again after the 2 people una Dey aware of 😂 una just Dey too put fear for body
2026-09-02 13:11:01
0
Idrees_kamfanie :
Y
2026-09-02 17:08:17
0
blvck_$heep_for_life 🥷 :
I swear na true like 10 people don text me today 😳
2026-09-02 18:33:52
1
️ :
awfar please respond to me I need your help 🥺
2026-09-02 13:03:13
0
IZATO✡️♊️♎️ :
This thing happen to me she say she no fit send bitcoin say her binance na only for investment I give her about 7 aza all of them she say e Dey bounce back
2026-09-02 09:07:52
1
EMEKA FX 📊📈🧙♀️ :
oga FBI no dey track k$
2026-09-02 17:07:43
0
Sylvester :
if I no give you contact I no fit follow you talk no matter how I take dey look for Cl omo
2026-09-02 19:07:37
0
Mrmethod of good life🛟 :
@Blessed sunnyking
2026-09-02 15:04:22
0
To see more videos from user @greatanymor, please go to the Tikwm
homepage.