Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@bhigfx2:
Fx
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 09:02:28 GMT
116042
24936
544
1321
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.54MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.63MB
)
Watermark .mp4 (
1.43MB
)
Music .mp3
Comments
𝑀𝒶_𝒯𝒾𝓁𝓁𝓎 🍒 :
as I leave my ex nah so his squad just full my dm 😂
2026-09-03 07:25:44
837
Mia🌺✨ :
so una don dey use babe do competition
2026-09-02 19:42:13
1227
user02580723890 :
u fit still make her look sharp pass your friends babe
2026-09-03 07:37:40
198
🫧💕Lil suzzy😻🫧 :
If take care of me you think say them go laugh you💔😂
2026-09-02 15:40:46
719
virgin boy🇳🇬 :
Me wey dey hide my ugly babe from my friends
2026-09-03 09:29:21
70
Fatima! :
Tor turn the girl Mk she pass your friends babes na!!
2026-09-03 07:14:02
36
PRECIOUS 💐👩❤️👨💞 :
My babe friends wey dey DM me 😂😂
2026-09-02 22:19:01
131
M:)🧸🎀 :
U fit turn me to person wey pass there babe sef 😂💔
2026-09-03 06:42:17
222
Judith 🤭🤭 :
I know say I worwor buh if u spend on me the beauty go come out 😩🤧
2026-09-02 21:21:54
17
✿꧁🤡🦋 little çousin 🦋🤡꧂ ✿ :
ask your friends how their babe first day before them start to day date, na for u to make the girl look good
2026-09-02 20:21:00
11
Esther💗 :
love is blind 😭😭
2026-09-02 21:46:47
1
Ajoke❤ :
as I no fine wetin make I con do na?😭😹
2026-09-02 17:38:58
94
Dede nwa ❤️🥹💍 :
Guyyyy😂😂😂
2026-09-02 16:57:18
9
† :
Na why I tell one girl I don’t like going out with girls 😂
2026-09-02 20:03:00
37
AMI🦋 :
Omo I b wan enter ur dm tell u say I like u before oo say mk we date oo but as I see dis ur caption I fear
2026-09-02 16:38:46
44
To see more videos from user @bhigfx2, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#bereal
my fav duo. #barcodetin #williamjkp #youmaniacseriesep1 #williamest #barcodekin
@cetadoido_festival #cetadoidocy #mjmusiccy
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy