@hrjkh2: Be like another language Dey for own cat o😹 #funny #catsoftiktok #cat

🤤𝔼𝕣𝕚 𝕋𝕠𝕞𝕚𝕨𝕒 🧸😩
🤤𝔼𝕣𝕚 𝕋𝕠𝕞𝕚𝕨𝕒 🧸😩
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 09:13:26 GMT
582015
76562
4004
13850

Music

Download

Comments

lenchy56
IDRIS💔🪖 :
So you foolish like this I know no 😂💔
2026-09-02 19:41:30
6364
prettymimi998
PrettyMimi🌸🫧 :
Una Dey sound like goat 😭😂
2026-09-02 21:35:14
4209
susan_mowo
𝕾𝖚𝖘𝖆𝖓🥹🥀🦢 :
which kind demonic cat be this one 😂😂😂😂
2026-09-02 17:02:01
2724
love_sk120
ŁØVÊ❤️SK🥷,! :
Na Nigeria cat lol 😂
2026-09-02 13:22:12
889
bobbycruze019
ℬℴ𝒷𝒷𝓎𝒸𝓇𝓊𝓏ℯ🕳 :
So you foolish like this 😂😭💔
2026-09-02 17:03:07
4464
m_mercy8
mercy🦋🌚 :
Wetin dis one papa dey talk 😂😂
2026-09-02 18:30:06
953
zeezah432
Z🎀🤍 :
Nigeria cat 😂 they are so nonchalant 😂
2026-09-02 16:37:47
116
jayshine_2
𝓙𝓐𝓜𝓐𝓛𝓓𝓔𝓔𝓝 🥷✨ :
Dem swear for you 😹?
2026-09-02 23:50:21
462
chameleon650
Chameleon :
Na me you wan use do social media boyfriend abi?
2026-09-03 09:28:31
200
silentears15
Śiłënt Têàrs 😔💔 :
Nah goat Una Dey call 😂💔
2026-09-02 12:05:51
435
just.a.gurl656
Just a gurl :
That’s a deaf cat dude 😂😂😂
2026-09-05 19:10:22
3
1realpalasiio
Arthur ♡ :
No be for cat wey dey chop eba oo ears don block. 😭😹
2026-09-05 15:47:56
2
meo_edwin
Meo Edwin 🏋🏼‍♂️🌊🏊🏼‍♂️ :
As e turn, e be like... Wetin una dey look for, in Geh geh voice 😅
2026-09-05 11:22:25
2
michaelnwafor00
Michael🚀🌓 :
you go eee danger
2026-09-05 07:25:27
1
nennehumu3
nenneh umu :
very nonchalant cat 😁😂
2026-09-04 19:57:41
2
cubana.jnr57
cubana jnr :
Who Dey call me 🥱😂
2026-09-03 07:48:36
64
oga_brown1
Brown :
you see cat wey just finish NYSC, hang boot dey reason life, you dey call like that
2026-09-03 11:41:05
162
gazaal430
GAZAL :
u no fit put respect?😅 u dey sound like goat😅
2026-09-04 15:04:31
9
temz367
temz367 :
The cat was like Kilonse awon werey meji yi 😂😂😂
2026-09-02 22:11:07
20
fumi_dora
Dark goddess 🖤 :
What on earth is this 😂😂
2026-09-02 23:29:25
119
salary507
𝓢𝓪𝓵𝓪𝓻𝔂 🐾 :
Chukuma 😂💔
2026-09-03 09:10:27
52
To see more videos from user @hrjkh2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About