FBI cannot have their branch in Nigeria as far as EFCC is still existing so I don’t believe this news
2026-09-04 03:30:14
0
vitoria :
bro if I see that kind money na straight to Iran Russia or China nothing much
2026-09-02 09:48:57
143
✴️₣ⱤɆĐØ📿🔛 :
Who told them that the Nigerian police aren’t doing their job properly?💔
2026-09-03 20:01:15
1
only_one_md001❤️👑 :
I just collect $39k i dey safe ? 😭 I Dey car stand like this 😭😭😭
2026-09-02 10:09:28
71
Comic souls :
Because I come Dey reason say na because of small $150 Apple Card wey mama gift me for my son medication na it fbi find me come?
2026-09-02 11:28:26
25
🅿️LUT⛔️ 🕷N🅰️TI🅾️N£$🌬 :
Thank God say nah only gift cards I dey collect 😂
2026-09-02 12:21:13
66
H£!$🅱️alogun 🦅 :
Why them no go catch bandit?
2026-09-02 19:01:15
2
🕸️𝕄ℝ 𝕊𝕝𝕚𝕞𝕖⭐️ :
😂Lying bro
2026-09-02 17:41:14
15
Edmis The Creator🗯💫 :
omo they are good people lol 😆
2026-09-02 23:28:01
1
𝗔𝗱'𝗺 :
Una just dey lie
2026-09-02 11:24:33
10
Col Lins✨ :
Thank god say na $1 be my highest cash out 😂😂
2026-09-02 10:36:29
20
Clint wright :
really
2026-09-02 23:36:18
1
️ :
Fake news ..
2026-09-02 16:03:28
8
david :
All dem FIZZY😂😂 iron
2026-09-02 11:06:50
8
Nelly Rolex :
You are right but our corrupt efcc will spoil them
2026-09-02 09:40:47
6
Wizzy billions💱✝️ :
if they eat Nigeria jollof rice they will forget road to their country😅
2026-09-02 22:56:37
2
Stanley frank Sagoh33 :
Family
2026-09-03 02:53:11
1
blockest007 :
2026-09-02 10:16:25
8
꧁ঔৣ☬WIZZYSMILE☬ঔৣ꧂ :
Me wey never chop $10 I de save 😒
2026-09-02 09:39:47
9
Phạm Lan Florence :
That is why I don’t want to build house I’m still too young I nor just want problems. I just dy park my car for mom house oo
2026-09-02 12:58:41
5
Abraham Lincoln 🥨 :
e don cast for all off una😂😂
2026-09-02 15:14:52
1
NBA TRIPLE STAR :
not in Nigeria
2026-09-03 11:30:48
3
Don Kevin :
what about Brazil boy's
2026-09-02 15:47:06
1
emmiefundz017 :
Smart bm they among
2026-09-02 22:02:24
4
Juiceberg :
🤣🤣 I don’t think they have the power to open an office in Nigeria 🤣🤣 unless na under American embassy, we are in a generation where you can easily google things and make research than believing everything you hear 🤦🏾🤦🏾
2026-09-02 12:31:01
4
To see more videos from user @fizzyewoski, please go to the Tikwm
homepage.