@mary_firstlady1.1: URGENT ROAD SAFETY REPORT – LAGOS I am calling the attention of LASTMA and the Lagos State Ministry of Transportation to a serious road incident that occurred today at the second traffic light turning after Chevron, Lagos. My vehicle was bashed by Kolu, I understand that Kolu has a hearing disability, and I want to be very clear that this complaint is not about his disability. My concern is the manner in which the vehicle was being driven and the safety of other road users. I urge the authorities to take the appropriate action under Nigerian law, including removing him from the road if necessary. #LASTMA #LagosTraffic #RoadSafety #LagosState #TrafficIncident

userMary_FirstLady
userMary_FirstLady
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 11:00:36 GMT
161208
10098
218
627

Music

Download

Comments

zakarya.sanyang
amaka ❤️‍🔥oha :
Th problem be say e no dey hear wetin you dey shout for am for. E fit think say you dey hail am.
2026-09-02 16:57:24
1163
orogunedesiri
Dumz Makaveli :
Jealousy
2026-09-02 17:38:55
182
_1nonly.jay
Official._jay :
Kolu fit no even Dey hear wetin you de talk😂…sha give us story time abeg🤲
2026-09-02 14:21:14
84
geeshotit1
Geeshotit1 :
Becos u hear say he no Dey hear well online , u don quick use am against am ‼️God help y’all
2026-09-02 17:50:13
67
elpiofficial
big elpi :
😂
2026-09-02 20:04:48
35
surely.sybarite
Surely Sybarite :
But na you Dey back
2026-09-02 18:02:30
8
odohalpha
John Alpha :
but na you dey for back naw, how e take bash you
2026-09-02 17:15:51
8
matino_jinks
Big Jink$ :
Funny thing be say...with all the shout, Kolu no even dey hear wetin she dey talk, baba jus know say she dey para😂
2026-09-02 21:03:19
2
chris68077
𝑫𝒐𝒏 𝑪𝒉𝒓𝒊𝒔 𝒎𝒆𝒅𝒊𝒂 :
100 for that broski way escort him to his car
2026-09-02 18:09:13
6
thepresident_kenxo
The President🗿 :
oga where dem bash?
2026-09-02 20:20:09
4
richmond000001
🫧𝔅𝔦𝔤𝔫𝔞𝔪𝔢🫧 :
Make we do Wetin now
2026-09-02 16:46:01
0
evilhumble07
〰️Mr humble 🚩 :
Wetin bring that cater matter like this?
2026-09-02 18:25:11
9
canyonmatas
canyonmatas :
Enemy of progress
2026-09-02 14:04:25
50
lonewolff213
lonewolff213 :
Go to authorities nt TikTok
2026-09-02 13:39:03
58
chekinreda
chekinreda🫈🪖 :
Him jam you?
2026-09-02 18:03:33
1
donaxlim
Donaxlim 😎😎😎 :
even if him no dey wrong self dem go put am for him head cuz carter efe fine create that perspective say him dey drive rough
2026-09-02 18:16:33
5
rebacaa4
rebacaa4 :
Why u go say make them remove am from driving meaning what
2026-09-02 16:39:35
23
annatimbabe
Noah fearnley :
How person wey Dey front bash you ?
2026-09-02 14:00:12
23
good0men1
Adeshina :
She fit be the one at fault ooo , because cater dey warn him no mean say he no sabi drive , make una no use that influence dey accuse him oo 😏
2026-09-02 17:00:45
19
uzeefx1
Uzee-fx 🧃⚡ :
Oga no Dey shout
2026-09-02 14:13:51
9
paulraphael456
Chief Okeyim :
No b lie. I c am
2026-09-02 16:29:26
9
To see more videos from user @mary_firstlady1.1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About