@nigeriaconfraternityview: JOS, PLATEAU STATE: VERY YOUNG VIKINGS MEMBER Kpaid, INNOCENT BROTHER OF SUSPECTED AYE MEMBER ATTACKED On Sunday, August 30, 2026, one incident happen for Gadabiu area of Jos, Plateau State, where one very young Vikings member wey dem dey call Desmond reportedly Kpai by black axe members According to information wey we gather, black axe members reportedly catch Desmond on Sunday morning after one issue happen. Dem carry am go another location, where dem reportedly tie im h@nds and l£gs before dem sh00t am for the he@d. Desmond dey live for another area, but e mostly dey associate with Vikings members for Gadabiu. There were also reports say Desmond na former black axe member wey later cross-carpet go Vikings, but sources wey we speak with denied the claim. After Desmond was Kpai, Vikings reportedly carry out retaliatory attack the following day, Monday. Dem go the house of one black axe member named Lucky, wey dem alleged say e involvement for Desmond's Kpai. But Lucky no dey house when dem reach. Na im mama and younger brother, Augustine, wey NO BE CULTIST, dey there. The Vikings reportedly attacked and st@bbed innocent Augustine, apparently to pass a message to Lucky. Augustine was later rushed go hospital, where e dey receive treatment. NCV also gather say some years ago, cultists k**led Lucky's elder brother, Emma, when dem reportedly come looking for Lucky but could not find am. Lucky choose to join cult, but na im own brothers dey suffer the consequences of the actions wey dem no commit. This incident once again show how cultism dey destroy families and innocent people wey no get anything to do with cult violence. The situation for the area still tense, and everybody advised to stay safe and avoid any form of violence. REJECT CULTISM. PEACE NA THE ONLY WAY FORWARD. #plateaustate #jos #fyp #viral #fyp
Nigeria confraternity view
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 11:16:50 GMT
Music
Download
Comments
vena💦🌊 :
can a Viking daughter marry a axeman
2026-09-04 22:16:41
0
monday bamidele :
why we dey kill our self 😪 😕 😔
why. make we settle 😕 😒
all what goes wrong 😕 🙃
make peace dey abeg
my brother and sisters abeg
2026-09-04 08:03:59
2
🥰AÚĢÙST☺ 28th🥰❤ :
Me wey join choir sheh I mumu abi
2026-09-04 05:22:33
137
𝐁𝐡𝐚𝐝𝐛𝐨𝐢 𝐊𝐚𝐬𝐬𝐢𝐝𝐲 :
I Promised my mom never to join cult or even smoke 💨 and am happy I kept that promise
2026-09-04 12:09:16
58
Libra witch ♎️ :
Omo, the kind gist wey dey come out from jos this days is alarming.
2026-09-04 20:22:24
1
S🌹e🌹l🌹e🌹h :
where is this leading our youths to destroying their future this so sad n unfortunate 💔🥲
2026-09-04 18:17:28
0
bikommary :
if truly we have culties so powerful like this in Nigeria, then why do we still have bandit killings ???
2026-09-04 10:23:46
12
Somto 🖤🐐 :
Try no die because false news go fly everywhere 🤬
2026-09-04 06:43:22
16
MannyEL :
Them say who wear shoe na hin know where the pain am.. But in this case.. No be who wear shoe dey feel the pain, instead na who sitdown near am dey feel am. 😪
2026-09-03 21:35:49
21
💸MOGEEZ⚔️💣 :
Rip my day1 miss the childhood memories bro say no to cultism
2026-09-04 13:19:18
4
Rastomania :
Why una dey behave like dis, we never finish bandit own for dat state, see dis children 😭
2026-09-04 08:59:30
2
Kelly Smith John :
Na everything Una go post ? 😳Omo make you no enter this people trap ooo
2026-09-04 00:45:50
14
🎀Kalila🎀 :
Rip big bro 😔😭💔
2026-09-03 22:28:40
13
BLACKTBG🌚 :
Omo I see the video young boy fa ! Around gadabiu park
2026-09-04 01:26:57
13
simple :
abeg all this rubbish never stop i don cry for Emma oo i no wan cry for Augustin too abeg his such a sweet person
2026-09-04 02:37:26
2
꧁ঔ✞ Z€GA ✞ঔৣ꧂ :
Hmm when all this one take sup wey we nor know 😳
2026-09-04 07:42:06
5
Jui cie :
reportedly sad story 😔
2026-09-04 22:56:01
1
✨🌟 Best 🤞 Life Quote 🌟✨ :
Me way Dey Gada biu I no Dey post this you come post. Hmm, the lord is your strength
2026-09-04 06:09:54
4
ZibiahIzi🌹❤️🩹 :
let's amend our lives with Christ and serve God. this boy is my neighbor but just see the kind of life he chooses to live and now he is no more 💔
2026-09-04 09:15:44
4
Chidera :
😔everytime Vikings and black axe
2026-09-04 08:37:50
2
vici success :
𝚘𝚖𝚘𝚑 𝚝𝚑𝚒𝚜 𝚒𝚜 𝚜𝚘 𝚙𝚊𝚒𝚗𝚏𝚞𝚕
2026-09-03 20:23:35
3
🦋Bella 🦋 :
Omo my bestie 😭😭😭
2026-09-04 07:29:02
2
Bigshow@ :
2026-09-04 07:50:59
2
Ornamented Chigold :
NVC MEAN WETIN
2026-09-04 00:04:38
2
To see more videos from user @nigeriaconfraternityview, please go to the Tikwm
homepage.