The way I go push you commot lock my door. You sef go shock😂😂
2026-09-27 23:26:25
2
Muhammad Auwal Abdulaziz :
Especially if you are a remote worker
2026-09-28 15:52:57
1
zahro :
it's frustrating sometimes,I dey always ask if we are still dating 😂
2026-09-27 18:54:58
194
The Lush Lounge | Sangotedo✨ :
Na to bite you before you enter 😂😂
2026-09-28 19:59:27
1
The Oseni Grace :
Na me be this I dey always leave talking stage on read na why I no get bf
2026-09-27 21:30:06
1
Aquarius♒ ❤ :
You can work with your laptop at least you're here😂🥰
2026-09-27 16:06:11
61
Pumpkin🥺❤️✨ :
Make Una help me beg this man….na my life dey my hand so o
2026-09-27 10:24:14
120
OlayinkaOmolola214 :
If person dey in relationship with me sef na wetin he go dey experience be this 😂😂 na every time I dey sit in front of laptop
2026-09-27 20:48:19
50
Travis | Website Developer :
Me I don break up sha … I no fit Dey explain everytime … as she no understand
2026-09-28 20:18:01
5
Amotulateef🧕🏾🧕🏾🤍💐 :
Shofepami ni baby??
2026-09-27 09:25:49
47
codeforcer :
i really salute any lady dating a software dev, those guys processed millions in seconds. Better mood swings 😒
2026-09-26 13:04:02
38
H. Ę. R. :
I have adapted to the routine 😂 and it is a long distance thingy 😭
2026-09-27 16:42:07
15
Flowers don't Chase🌸🌸💫 :
I'll seize that laptop till you are about the leave 😭
2026-09-27 21:13:55
8
Shally🌸 :
Structural engineers omo..
2026-09-27 10:56:17
8
Chef Tinu of Tinu’s kitchen :
Na so so can you see my screen 🤦♀️
2026-09-03 06:59:13
67
Miide❤️✨ :
I will chase you and your laptop back home 😏
2026-09-07 14:14:59
7
Smart | AI & DESIGN :
I guess I'd be physically present, at least I'm there right guys ?
2026-09-02 18:41:50
50
Holian🦋💙 :
Went out to get dinner and he brought his laptop, I couldn’t even complain 😭😂💔
2026-09-04 10:40:51
13
Mine🤍♎️ :
Mama go say close this laptop naw and go and sleep🥵😂😂😂
2026-09-04 09:23:46
6
🐝 :
Reverse is the case here😂😂😂
2026-09-04 12:18:24
6
TraderEmmanuel :
Always with it
2026-09-02 17:53:22
16
Gifty 🦋 | SoftDev :
I understood the busy schedule when I became a programmer myself 😂 man go think sey I dey talk to other boys, e no know sey I dey debug wetn no good 😂😂
2026-09-03 21:39:18
10
To see more videos from user @dev_brain, please go to the Tikwm
homepage.