Never met anyone from Okpella before 😂we Dey hard to find
2026-09-06 22:03:21
0
Moments with Mira :
I no go eat abeg
2026-09-02 13:20:20
624
Emmanuel :
Me pronouncing the name of the soup
2026-09-07 12:47:50
0
B♥️AB♥️Y FAVOUR :
Best soup ever 😊😂
2026-09-07 11:23:10
0
eshio_beautyhub :
I miss this soup😩😩…..my grandma used to make this soup anytime we visit the village before she passed ☺️
2026-09-07 09:00:34
2
big_rozy01 :
Omo I nor go eat o😩😩 monitor lizard keh
2026-09-03 08:53:23
101
Baby Lina :
My best soup
2026-09-07 03:46:59
0
BELLA_🎀 :
Abeg wetin be this red thing
2026-09-02 22:44:36
82
Johnfranco :
monitor lizard keh, dem no dey eat am for my village ooo na die the person go die asap at the spot or him go start to get scales for body like the monitor lizard
2026-09-03 14:54:20
31
Ify&familylifestyle :
Make una enjoy o no be small minor lizard 😂😂😂😂
2026-09-02 14:39:22
71
P, :
Proudly afokpella iyeruwa community 🥰🥰🥰
2026-09-02 20:26:46
5
Celebrity indomie 👩🍳🍜🍝 :
Okpella to the world 🥰💯
2026-09-02 22:43:16
1
Okomayin Eunice :
This soup is a 100\100 I’m not from Okpella ooo but the soup Dey burst my brain
2026-09-03 12:36:10
6
BellapluggedIn🔌❤️ :
Which state ?
2026-09-02 17:20:09
6
jullz :
Holy ghost fire!🔥🔥🔥😂😂😂 No vex i no chop.
2026-09-02 20:28:36
8
🌺Christabel🌺 :
I used to feel irritated by that monitor lizard all my life till April this year is was lucky to be home when my aunt gave birth..I tasted it with an irritated facial expression but guess what?? 😂😂😂 it's now my fave, it tastes so good
2026-09-03 09:11:34
11
Dorcas Matthew 🎀 ᥫ᭡.💋ྀིྀི✰🌻 :
Which language be this
2026-09-03 06:46:45
20
💀 :
Na this soup make me like okpella people dem Dey cook am if woman newly born
2026-09-03 09:14:42
5
Monicah :
This is the only Egusi soup that I like and I only eat it when am in Okpella
2026-09-02 21:20:01
7
To see more videos from user @emikelifestyle, please go to the Tikwm
homepage.