I used to believe in sisters from another mother until life showed me why some people are better loved from a distance😭😂❤️
2026-09-03 06:25:27
2
T.T :
I no stick to anybody
2026-09-03 10:02:49
2
immamaimunah :
what of us that doesn't have sister from same mother naw😭
2026-09-03 07:50:10
104
𝓚𝓲𝓴𝓲 🫧🩵 :
Even sisters from the same mother sef I no get😂 na only me my mama born
2026-09-02 22:16:26
5
user9588210864687 :
What if you no get
2026-09-02 13:41:43
54
Ewa :
I will stick to my brother
2026-09-02 22:23:13
15
deejat_ardo :
A very good lesson learnt!! Coming from an only daughter 😭 no worries I’ll stick to my brothers🫂
2026-09-02 23:29:20
27
firdausee🥀💗 :
Me wey no get sister na to stick with my mama
2026-09-02 19:38:42
34
Teems🦋 :
In my entire life wlhi I’ll never forget wat z sister from another mother did to me. But sha I’m healing ama wani hisabi sai agaban Allah 🥺
2026-09-03 12:25:54
9
LATIFAT OMOTAYO :
Everybody don they learn😁😁😁
2026-09-02 21:49:24
8
mamaspantryessentials :
My sister na my sister! I no dey use anybody wey my mama no born 🙂↔️😹
2026-09-02 20:29:37
10
gorg.a!!💋 :
I love my sisters die ooo
2026-09-02 13:46:01
8
Arinola Moment :
If I tell you wetin my sister from another mother do na once I stick to my sister wey my mama born wey no dy pressure me for money infact their love language na money asin make I dy spend money wey I work hard for recklessly all in the name of funding your lifestyle that’s she can’t afford na person wey get motor be her spec Omo when time reach I go do story time 😂
2026-09-02 22:32:32
5
snacks_and_mocktailskd 𓆩TCG𓆪 :
E get whyyyy
2026-09-03 20:00:23
1
LUXE.BY.BEE :
Sense!!
2026-09-03 08:05:16
1
Habebe🌸 :
I no get sister 🫠
2026-09-03 15:24:49
0
𝓑𝓲𝓰 𝓯𝓪𝓿𝔂🥀 :
Them no Dey tell person 😂😂😂
2026-09-03 17:04:27
1
To see more videos from user @classic_a18, please go to the Tikwm
homepage.