@rivo437: Happening here in calabar #calabar #nigerianpolice

Rivo
Rivo
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 11:39:20 GMT
37507
2779
62
90

Music

Download

Comments

celebsog1
Biggest SOG😈 :
Na set up bro watch who you call your homie
2026-09-02 16:11:15
117
prosper_abakpa
Ridiculous ❤️🦅 :
The driver should just do his job Mhen
2026-09-02 17:06:42
56
imole025
John Oluwaseun500 :
No let this one’s carry you ooo
2026-09-02 16:48:20
32
wizzy_williams1
WILLY_LEXUS😈😈 :
Me watching from ABJ after running from Calabar 😂😂
2026-09-02 18:15:26
5
arizonarazer1
ArizonaRazer :
make Una no open dem de man na so Calabar police de do 😡
2026-09-02 15:46:58
27
user4057932161574
Loner💸☠️ :
that's calabar for you nah part of the reason wey make me comot for calabar
2026-09-02 17:14:16
9
nahwah_14
24🥀 :
We don see dem … wetin we wan do? open door nah
2026-09-02 18:38:11
0
odk_001
ODK :
People Una go just jam 😂
2026-09-02 16:11:48
8
davidlacamera1
davidlacamera1 :
Wetin later happen
2026-09-02 17:36:07
3
zubby623
Nzubechukwu :
Go live bro
2026-09-02 15:34:57
9
life..facts002
life..124🙂‍↔️ :
Ask them for ID 🪪
2026-09-02 18:37:51
1
olamoniefx
𝓞𝓵𝓪𝓶𝓸𝓷𝓲𝓮 🪖 :
This guy don post after this one?
2026-09-02 18:16:57
1
kustavo8
Mr.P🦨🌚 :
Come down first
2026-09-02 15:29:24
8
user6652088123575
Mi33y :
Omo una go explain tire today😂
2026-09-02 17:58:59
1
peterise
🧞‍♀️ PΞTΞRISΞ 🧞‍♀️ :
u no watch fast and furious or transporter?
2026-09-02 17:12:19
1
wickeddude_
𝔇𝔲𝔡£€♔ :
na setup brr e don happen to me for this our town Calabar e de happen na who close person do am
2026-09-02 17:51:18
1
jrx4uq
PAUL :
Guy move ohhh 😂😂😂
2026-09-02 17:05:02
0
anord_de_great
AnOrd.De.GRT🐾 :
No charge
2026-09-02 16:03:24
1
sayless1244
Kwesta🪖 :
Wertin boys even do sef dem no dey stop girls
2026-09-02 18:26:12
0
brooo111222
Corprr Tochi😁 :
Omo
2026-09-02 18:36:05
0
fredjohn074
fredjohn074 :
How na later do 😭😭😭
2026-09-02 18:47:15
0
To see more videos from user @rivo437, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About