guy's imagine wetin Kira dey do for live stream him dey post am as clip🤧
2026-09-02 12:41:15
0
A I :
See as una mentor Dey miss shot ,Omoh where is my chapo avatar the baddest
2026-09-02 12:46:41
25
𝓐𝚢𝚘𝒎𝒊𝒅𝒆✨🖤 :
Mentor can’t watch for free 😭
2026-09-02 12:15:26
47
frankieghost0 :
I swear nah me shout said hacker to w/o lobby
2026-09-02 12:43:56
6
BØØGÍÉÇØD我 :
enemies after
2026-09-02 12:17:15
3
WIZZY.STYLISH :
Oga make una no Dey plan video abeg, if nah normal lobby if u enter here wey this enemy they, them go rush u even b4 u shot at them. So how come them no attack you bro as how nah 😅
2026-09-02 12:45:26
1
David Author Books :
bidex good pass kira
2026-09-02 13:16:41
0
Thomas :
Guy you just killed me 😭
2026-09-02 12:26:01
3
🥷🏿 :
This guy no reload 😑😑😑
2026-09-02 13:50:59
0
𝚂𝚃𝚄𝙽𝚃 𝕏🥂🧃 :
lol
2026-09-02 13:02:10
1
☆Alina :
Auraman 🔥😭
2026-09-02 12:40:14
3
Dira :
Aura
2026-09-02 12:40:20
1
Diego_Lc🦢 :
Desde Venezuela 🇻🇪 te Amo eres mi ídolo
2026-09-02 12:27:42
2
Beekay the pen 🖊️ :
Ye ye ye
2026-09-02 12:21:41
4
To see more videos from user @kirayti, please go to the Tikwm
homepage.