Omo na to find my mama hold am for cloth o! She no Dey go anywhere seh!
2026-09-05 20:57:46
4
Ar_rashid🌠☄️✨ :
I dy go room straight go hug my papa omo I miss that man 💔😞🕊️
2026-09-02 13:03:33
8
Felian$ :
omoh make e be dream o cuz i don to dey suffer for this dream abeg make i wake up I'm 💯 percent sure say na rich man i be for real life abeg should use 401k wake me up abeg😭😭😭
2026-09-03 11:08:51
2
Al-Fārūq (الفاروق) :
Never follow them believe the word love ❤️💔💔
2026-09-05 02:29:11
1
YUSUF JIBRIN ❤️🥷 :
How una take the think self bami, this one go far oh
2026-09-02 13:04:51
1
ŠÃD😔ÅŁĘX😞💔 :
i will run to my dad straight and tell him everything so money no go finish
coz right now am at the stage of THEM GET BEFORE, THEM NO GET AGAIN
like I mean so down 😔💔
from rich to poor
2026-09-02 19:18:25
1
Sweet girl🤭💕🌸 :
Ahhhh I will rearrange it 😭
2026-09-02 12:28:40
1
eeazy_02 :
Na to go meet my ex o if she go still remember me😂
2026-09-04 14:11:38
1
☠️ JUST SAD 🪓 :
I will be happy to see my dad agy and my d
grandma too
2026-09-02 18:39:43
0
Ola✨ :
nah to go hug my dad and brother o💔 I really miss those soul😔💔
2026-09-04 19:42:07
0
ADE🫂❤️ :
So I wake up to see my wife and my 2kids sis and finally happy to see my Mom again😕😁
2026-09-02 14:22:29
0
슈퍼 케이超级凯 :
I hav nothing to say than Omoh
2026-09-02 20:34:42
0
Joanna :
it can't happen jorr 😔
just have to deal with whatever u are going through 👌
2026-09-02 19:12:31
0
harni110 :
I go first hug my mom 😔❤️I missed that soul 😔❤️😩
2026-09-03 06:14:28
0
🌹Anjolaoluwa 🌹 :
Haaa bro deep question 😅
2026-09-03 10:53:55
0
chizzy pounds🇬🇧 :
I go just call my mama for phone
2026-09-02 14:26:05
0
T for Taofeek 🖤🇳🇬 :
Mentor
2026-09-04 20:59:30
0
GHOST🚀🇺🇸 :
Omor I go start to bomb like mad
2026-09-03 19:17:43
0
Gbolahan :
Deep let see first. my head full
2026-09-02 20:27:36
1
LATEEFAH💕 :
Atleast I will see all the people I lost 😞
2026-09-02 18:35:50
0
𝙷𝙾𝚁𝙻𝙰𝚁𝙹𝙰𝚈🥷🏻✨🫧 :
Nah 😭😎😂
2026-09-02 12:29:03
0
shinny cares :
Omo I wish sey na dream ooo on my way to use money to find money I no see any money 🥺💔 gbese won kill me make una try check on me by liking my comment 🙏🏾
2026-09-05 17:59:01
0
To see more videos from user @_emanthy, please go to the Tikwm
homepage.