@goodness.love96: Tell me in the comment section abeg😂😂💔 #1mviews #100klikesplz #soundviral #viral

goodness.love96
goodness.love96
Open In TikTok:
Region: FR
Wednesday 02 September 2026 14:09:21 GMT
272815
49462
814
5130

Music

Download

Comments

ade.pride
ur gurl toun😍😍😍😍 :
if u be hairstylist just lie say u get work 😆😅
2026-09-03 18:02:36
1692
gift.savage026
Gift Savage :
Tell them say u get belle make dey chase u comot for hux
2026-09-30 11:40:25
1
riribaby59
She’s Rejoice 🦋💎💙 :
Baddie for school prisoner for house I don tire 😭😂
2026-09-04 09:40:43
2113
feranmi_oba
Ñîçê 🌼Ƴõɍûɓã 🌼Ɠîr̃l🌼🖤 :
Omo na when i dey do JAMB registration i lie pass, I go just say i dey go CBT center😂
2026-09-03 16:06:38
1861
vicky.dax2
vicky dax🖤✨️🎀 :
I just dey stroll comment section dey look for my own solution too
2026-09-04 09:11:41
1138
mhiz.katty.love
Nella 🌼🌼 :
na admission i dey look up to
2026-09-03 19:33:17
853
cynthylove29
Cynthy love 😌❤️ :
Na only admission fit save me from this house
2026-09-04 13:12:59
579
uncutwith_pippa
pippa :
Stay house nothing dey happen outside 😂😏
2026-09-02 20:11:57
1080
rrrriiiaa_aaa
Ria🌸🩷 :
“Where you Dey go?” I Dey come
2026-09-05 10:09:36
416
bbybeauty50
🤸‍♀️🧃༺ ☺️𝓡𝓘𝓝𝓐 ༻🥷 ★💕 ༻ :
Pls i bought this same gown nd there is a place beside the cloth that didn't snatch my body i don't knw if it's same with urs i just wanted to knw if u did something that made it snatch u or that's how u got it
2026-09-16 23:47:46
1
ifeoma5852
Ifeoma🥀 :
Na everyday I Dey go CBT center
2026-09-04 17:05:40
254
k.bby67
𓆩♡𓆪 𝑲𝒆𝒋𝒊 𓆩♡𓆪🍒 :
Na only school fit save me from this house😭😂
2026-10-01 13:37:28
0
rietta096
D'real Henrietta ✨ :
Me patiently waiting for next year so I can use "Jamb lesson" as an excuse...😪🥲
2026-09-05 08:52:22
112
happiness.happine15
Oriade Michael :
All my lies don cast so I go just commot come back make dem do me anything wey dem like 😂
2026-09-30 08:37:24
1
tacha.pearlz
Tacha pearlz :
Omo na my situation be dis 😭😭
2026-09-29 22:01:05
0
destiny.girl223
Destiny luv❤️❤️🥰 :
just carry your bag run commot 🤣😜💪
2026-09-04 10:26:54
87
prettyolivia970
pretty😍olivia :
To ask for forgiveness easy pass to ask for permission
2026-09-04 18:45:09
84
pretty_pecky_
Pecky🫦🫠🥶🤤 :
Abeg my mama day TikTok make una use slag day talk before she see my tactic 🥺
2026-09-04 13:10:24
44
smileyfavy123
ꨄ𝖿 ᥲ ᥎ ᥆ ᥙ r 🌷🎀 :
E no get any excuse I wan give my papa if no be to buy bread 😂😂
2026-09-03 18:35:53
116
prettyseremi
🎀Seremi🎀 :
i just dey wait make next month reach I don get admission already 😂😂
2026-09-05 13:11:20
20
destiny_0074
💕🦅 :
me scrolling through the comments looking for a lie to use 😭😂
2026-09-05 06:00:18
22
dyvynx
Dyvynx🤎 :
“Mummy i dey come” i don move😂
2026-09-04 16:33:18
147
chinasa_17
🎀 𝒥𝑜𝓎𝓁𝒶𝓃𝒹 ♡ :
All my effort to sleep over just Dey fail 😭
2026-09-04 17:52:34
52
To see more videos from user @goodness.love96, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About