Wen she spoil my name she remember say I be good persons? 😂😂😂😂
2026-09-02 16:22:17
719
𝓜𝓲𝓶𝓲 🎀✨ :
so because you were there for me before.i should overlook betrayal naaah
as if I wasn't good to you
2026-09-02 17:25:47
179
ifeoma✨🥰 :
If na man now them go forgive am fast fast
2026-09-03 09:35:08
94
🎀. :
And they go Dey forgive boy wey don do them worst 😂
2026-09-02 17:22:18
74
ADEOLACOUTURE✂️✂️ :
Am always the bad friend😂nd it’s fine
2026-09-02 16:26:20
109
rosemary78781 :
Nah Fake friend full this comment section☹️😂
2026-09-03 07:58:34
17
16th October🦋💫 :
na those things make me no shade her back..
2026-09-02 16:30:43
25
FUMZYGOLD||HRO🩺📚💊 :
Because e do me good before nah why e won give me poison?
2026-09-02 17:32:45
44
Treasure baby :
Me and my bestie no fit separate we go quarry and still come back together😂😂😂
2026-09-03 16:22:27
1
tracyouzl1e :
God bless you my sister🙏dem dey quick forget d good side
2026-09-03 12:54:03
1
MONTANANAILS AYINGBA 🌹💅 :
She Dey borrow me money weller and she’s a life saver but she has lots of friends and I hate such circle so I can’t badmouth her
2026-09-03 13:47:49
1
Vee 🦋 🥰 :
Even devil na best angel, but God still cast am out when he misbehave
2026-09-02 21:32:14
5
Pholuke Harbimbola Pholuke :
There is level to evil an ex friend can do that i will forget whatever good she might has done for me,I will never wish her bad but we are done for life ..
2026-09-03 07:05:54
12
Osaherumwen :
when she dey spoil my name she remember say I be good person?😂
2026-09-02 17:17:32
3
MORIREOLUWA/OMOMUREWA 🌸🦄❤️ :
I betrayed my friend and I feel so bad guilty conscience wan kpai me nah ever minute my mind Dey skip 😭💔thou she knows and I already apologized but I still feel bad
2026-09-02 19:46:52
5
Osasu😌❤️ :
Omo she don do good oo nah why I no quick know say she hate me I no come Dey reason the things way she Dey do until the one I hear nah so I enter house 😂😂😂
2026-09-03 17:58:36
7
OGECHI💞 ﮩـﮩﮩ٨ـ🫀ﮩ٨ـﮩﮩ٨ :
She’s a good girl eeeh but she Dey quick carry grudge for mind like mad and later she go Dey do like say nothing happen
2026-09-02 16:54:05
13
Angelita_xx :
Once we fall out , we can never be friends again
2026-09-03 10:56:44
13
FOOD VENDOR IN ABULE ADO/LAGOS :
I don kuku accept my fate,I be bad person🤣🤣
2026-09-02 17:16:26
22
Kimberly :
Repost warrior never land 😭😂… na bad people dey repost pass
2026-09-03 08:11:38
5
Big Baby💎❤️ :
omo, one thing about me is that i’ll never forget the good you did for me. but just dey your day first
2026-09-02 17:57:39
6
To see more videos from user @nature_honeyyy, please go to the Tikwm
homepage.