@celebrity_tat_artist_ibd: #coverup #nametattoo #Love #ayinde #Foryoupage

Brow & tattoo artist_oluyole
Brow & tattoo artist_oluyole
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 15:14:18 GMT
331030
18630
1
4215

Music

Download

Comments

_tahyor
Tahyor❤️ :
You for just put Wasiu in front
2026-09-03 15:44:41
1467
hardunny349
HardunnyLash💅 tech in Alakuko :
Ayinde ti pada di flower 😂😂😂😂😂
2026-09-02 21:32:31
421
_zee949
Ms.T🌹 :
I never see love wey fit make me tattoo man name on my body sha 😂
2026-09-03 15:37:32
65
abenii80
Romoke❤️ :
I never see wetin go make me tatoo man name for my body 😂
2026-09-03 17:45:45
194
venzaperry014
Big venza🤍(Ashabi🩷) :
Man name ok 😂😂only if me and the man dey bear same name sha 😂😂
2026-09-03 19:00:48
21
ymt_hairtistry
YMT HAIR ARTIST | Ibadan :
You no fit change am to sikiru ayinde barrister 😭
2026-09-04 10:03:51
7
tanwa_of_lay_lay
Tanwa_of_lay_lay❤️ :
You for add wasiu now 😅😅omo ojushagbola ogoji 🤣🤣
2026-09-04 07:37:26
0
__hairbytiwa
HAIRBYTIWA LUXE🛍️ :
Love wey go make me draw boy name for my body I never see am shaaa
2026-09-03 18:41:32
7
aderonke6766
♾️Wuraola_🌸 :
I no fit love up reach this level sha 😂😂mo giran gan
2026-09-03 17:50:58
89
hairbyadejoke0
꧁༆ADE🤭💕🫂ꨄ༆꧂ :
Na God go help me punish this Ayinde oo😹😹😹
2026-09-04 15:37:35
2
_omogeonipata..abkvendor
CLASSCULTURELINGERIE :
Ayinde WASIU 🤣🤣una too do 🤣🤣
2026-09-02 23:02:10
32
ayinde0147
AYINDE25 :
And she go find another Ayinde
2026-09-03 08:04:17
26
yinkus.fabrics13
@Yinkus fabrics13 :
Ayinde y nw 💔😁😁 don't worry Atanda is on is way
2026-09-02 19:59:35
19
iretomilola92
LOLA’S CRUNCHY BITES☺️❤️ :
Oju apa o le jo Oju ara😭😂
2026-09-03 11:15:18
9
omotola8121
omotola :
Atleast Ayinde was the foundation of that flower😂 😁😁
2026-09-03 08:32:01
21
luxxewithdee
Dee🌸 :
So una dey tattoo man name for hand
2026-09-03 08:46:15
6
To see more videos from user @celebrity_tat_artist_ibd, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About