@_aanuade: Dem still dey?When you want to sleep😭 Under hot sun when street don dry😂 People living in the trenches can relate better 😂 #_aanuade #foryou #viralvideo #tiktoknigeria🇳🇬 #nigeriantiktok🇳🇬
With those "condem phone nonsense😂😂"
very annoying
2026-09-02 15:48:47
157
LEEMAH SNACKS 💜 :
wetin Aanu never do for content 😂😂😂
2026-09-02 15:48:27
271
khay_✩ :
where you borrow that speaker
2026-09-02 15:49:32
58
ADUNNI🥹💞 :
bring me back abeg😌
2026-09-02 15:54:28
24
Debby :
And it is everyday 😂😂una no get break
2026-09-02 15:53:35
17
Lingerie Vendor In Liasu Road :
🤣 🤣 🤣
Lmao
life after graduation
2026-09-02 15:47:23
25
Emeka 😫 :
Aanu pls u just convocate biko😂😂
2026-09-02 16:18:23
7
❝𝐿𝑂𝐿𝐴𝐷𝐸❞🇳🇬💥 :
that condemn phone a they vex me
2026-09-02 16:32:53
12
MR JAM JAM 🎉 :
God why 😂😂😂😂
2026-09-02 19:30:31
2
chi dinma❣️ :
For Benin
you go dey hear kwandem handset 😭😂
kwandem phone
we are buying it in a good price
and na wen sleep wan carry u ooo😭😂
whoever did that voice recording for those aboki should be arrested 😭😭😂
2026-09-02 17:52:13
15
𝔐𝔬𝔰𝔲𝔫𝔪𝔬𝔩𝔞 💦❤️ :
This thing they always vex me, and na because i get headache na why i sleep for afternoon o
2026-09-02 16:04:29
8
Ay Dee Eminent :
they don upgrade 😳
na car dem dey use now 😁
2026-09-14 11:17:24
2
𝑺𝑨𝑴𝑩𝑹𝑰𝑵𝑶 ⚡ :
and person no go buy ooo
2026-09-03 12:40:18
2
Baje Dora :
"we are buying at a good price"😂😂😂😂
2026-09-02 16:57:45
1
𝗬𝗢𝗨𝗡𝗚 𝗘𝗠𝗭𝗬👨🏻🎨💚❤️ :
as how nah uncle aanu people living in the trenches bawo😭😂, but I can relate sha🤣
2026-09-02 19:06:32
3
pinky presh💞💞 :
who knows "no mercy"😁😁
2026-09-02 16:06:11
2
𝓜𝓮𝓻𝓬𝔂 🎀 :
Dem still pass my street this afternoon sef 😂
2026-09-02 16:52:52
3
𝓞𝓛𝓐𝓜𝓘𝓓𝓔☮️🤎 :
So real🤣
2026-09-02 15:52:43
5
GEE BOI :
Guy 😂🤣😂
2026-09-02 15:57:25
1
josephine ✨ :
sometimes it this noise that will always wake me
2026-09-02 16:36:32
1
🌸ZAINAB💙 :
very annoying advertisment 😂
I can't even sleep in peace for afternoon again 😂
2026-09-02 16:36:43
1
DOLAPO⭐️💕❤️💯 :
My mama don para for all this people bfr [Tears of joy][Tears of joy]my mama wey hate noise if she Dey sleep the con still sit in front of our house [Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-15 15:13:08
0
DOLAPO⭐️💕❤️💯 :
Omo I don miss my country ooooo[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-15 15:12:06
0
tems_gold :
Real 😂 😂😂
2026-09-15 13:41:08
0
To see more videos from user @_aanuade, please go to the Tikwm
homepage.