@adeifefrozenfoods:

adeifefrozenfood&foodstuffs
adeifefrozenfood&foodstuffs
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 15:54:12 GMT
103431
6519
360
3433

Music

Download

Comments

.chef_miracle
TÅŠTE DEÅLER 💙❤️ :
If una dey do educational videos use language everybody will understand 🤦‍♂️
2026-09-03 10:26:04
0
abbolybabe_37
poshmum :
E don tey wey dem dey cheat us 😅
2026-09-02 20:37:30
321
omololajoshuamary
🌹Big ☺️OmoH🌷 :
They no go gree sef i person tell them
2026-09-03 07:25:18
44
sheeyii_2
Sheeyiii_😎🖤🖤 :
Na the 1 dem Dey use do 1 kilo o
2026-09-02 22:35:47
81
jennysluxuryhairs26
JENNY’S LUXURY HAIRS :
U for use English ma for us wey no dey understand Yoruba.
2026-09-03 09:11:45
0
linda_sharp006
LEO_♌️❤️🥰🍀 :
Omo my vendor nor even dey measure turkey again ooo na 3 pieces b her 1 kilo oooo
2026-09-03 07:55:21
12
luvly_molly
luvleymolly :
Na that 1 black they Dey call one kilo for me ooo
2026-09-03 08:31:28
6
harkoreydey2506
moyo'sfab&more :
tanks so much aye iya yi tita lola 😁😂
2026-09-02 20:00:05
113
daniellapeace
💘🦋DANIELLA PEACE232💘🦋 :
Bring me back Abeg I Dey work now Haaa iya basira go hear from me this evening make i come back from work first
2026-09-03 08:02:18
3
rhapheeyat
Rhapheeyat :
Haaa, dem don cheat me kpa
2026-09-03 01:49:36
89
salstarautos
salstar autos :
Because I believe they won’t accept that, they will rather tell you they’re not selling to you, by the time you try like five shop you will accept it.
2026-09-03 07:56:22
8
user4720709471056
Betsy :
From Beginning of this video to the end na Yoruba we wey no Dey hear Yoruba nkor 🥺
2026-09-03 05:43:31
7
creamytasha
Creamy Tasha :
Please try using english for those who doesn’t hear Yoruba
2026-09-03 06:37:53
0
aunty.of.auntys.p
Aunty of Aunty’s place :
I don repost am everybody must wise!
2026-09-03 05:25:04
12
iyanu_a7
✨IYANUOLUWA✨💫🫧 :
Pls where are you located ma
2026-09-03 08:43:56
1
jw202074
JW2020 :
learnt alot on this app than any other app online😂
2026-09-02 22:58:02
33
musausman_
Lothario Computers :
They have been cheating me my whole life😂
2026-09-03 03:25:53
8
icecreambaby712
Maryam :
Omo na that black 2 dem Dey always use sell for me oo😩even yesterday wey I buy turkey and beef💔oh chim
2026-09-03 07:03:39
7
aranimi_
aranimi_ :
Thank you ma,I don wise like this
2026-09-03 06:44:21
34
omoge_oni_dukia
omoge_oni_dukia :
Jesus Christ! na the 1 wey dey up this woman dey use calculate 1kilo for me 😩
2026-09-03 00:29:12
28
prince_adewamiri8818
PRINCE ADEWAMIRI :
Is it only me that know the red number is the real number on scale
2026-09-03 03:10:19
5
ajokeade8401
Ashley🫂 :
Some en they go carry the plate inside put am then place it on the scale directly
2026-09-02 21:55:13
9
To see more videos from user @adeifefrozenfoods, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About