Make person no stress me on top relationship matter Abeg 😒
2026-09-02 17:56:57
1
G.I-Joe :
You give em peace, they tag it boring, you ask about the “him” now, you’d be tagged insecure and toxic, suffocating. Omo at this point bruv, I second your reaction.
2026-09-02 18:22:57
4
evans_d_king :
Why una no see the settings …GF 1 so 2 ,3 , 4 …… Dey 😊
2026-09-02 21:48:18
0
31FC :
Enjoy sounds weak, i prefer “OK”
2026-09-02 19:04:30
2
Richy 🦁♌️ :
U sef na bad guy which one be GF 1 how many dem dey 😂😂😂
2026-09-02 17:56:44
1
1%🪫 :
leave blocking, it takes results to cancel insults, just hustle
2026-09-02 18:28:54
2
Lincon :
Bro Dey take it easy on this blocking na 😂
2026-09-02 16:51:36
0
@fakelife Ambassador :
coming across dis page I no longer takes relationship searious any more
2026-09-02 21:09:21
0
debee_style :
I already imagine me just typing OK 👍
2026-09-02 18:49:18
0
➳ᴹᴿ᭄𝙅𝙖𝙮✤ :
No long capping 😏
2026-09-02 19:45:12
0
Micheal :
No comment
2026-09-02 19:05:15
0
Boluwatife :
😌 Peace ✌🏾 over heartache
2026-09-02 17:18:09
1
Damz :
ur own even dey tell u when she dey go out not when she don dey there 😂😂😂😂
2026-09-02 17:54:37
0
Godswill Edu :
she might actually not be serious about going out with anyone,women just sometimes crave drama to see how you react but it's up to you bro na u wear shoe
2026-09-02 20:52:03
0
Sheldon😌🥲 :
u fuck up guyy
u 4 just de view de message o reply
2026-09-02 19:12:08
0
emperorwizzy1 :
😂
2026-09-02 21:26:07
0
Victor :
Peace over chaos, dat gender no get sense
2026-09-02 19:41:03
0
To see more videos from user @iamhenrycc, please go to the Tikwm
homepage.