This is very true because I can remember one day I went back to the village and my grandfather told me that grandson, no matter how useless your comment is, there will be someone who will read it till the end.🤧
2026-09-05 21:28:16
7
❤️💧If🦋eo💞ma🌻💎 :
Thank God for us our papa still dey use button phone 😂😂😂😂
2026-09-06 12:54:10
8
Màddie Angel 💜 :
🌚u don catch me o 😂
we plenty for family
2026-09-06 07:54:01
10
Lover girl💃🏻 :
My dad still think am a virgin 💔😂
2026-09-04 10:46:37
695
Adebola007 :
Ahh I block my mama sister join sef
2026-09-04 10:45:05
525
UglyUgoma 🥀 :
I dey even the block my cousins join self 😂😏
2026-09-03 08:42:50
304
💫🌈👑bright light👑🌈💫 :
they no even know sabi wetin be status 😅😅
2026-09-05 10:26:53
1
Anjola :
My family members no even know say I Dey whatsapp
2026-09-05 07:31:27
31
𝓒𝓵𝓪𝓻𝓪 🖤 :
I Dey block all my family members oo😩 them expect me make I Dey wear clothes like ancestors do videos or snap pics😩😒
2026-09-04 10:47:42
209
She's mimi 🎀 :
We don't block them we exclude them 😌😁
2026-09-05 13:09:18
7
𝒟ℱ𝒲_ 𝕵𝕆𝒜ℕ 🦇🎖️. :
Neverrrrrr I even block my mommy church members nor be dem go use preach
2026-09-03 11:54:48
54
IHOTU ❤️❤️❤️ :
I block the whole of my family including my grandma my neighbor too even pastor self they too do 🤣😏
2026-09-04 20:40:24
13
🎀Iñjã🎀..💕🥺 :
That one cannot happen oo 🤣
2026-09-03 09:00:57
24
Real courage :
I dey block all my relatives join self
2026-09-04 09:20:23
28
🫂♠️Ǎĩşħÿ♥️💝 :
2026-09-03 08:09:04
6
💕fav💍bubu🧃 :
Am still the virgin she no ooooo😂😂
2026-09-04 06:48:56
103
🖤M😊 :
if they disown me
can I pack to your house??
2026-09-03 08:57:53
77
@RITZY🖤🤡💥@ :
😂omoh u caught me
2026-09-05 11:20:57
82
~Udy~✨🥺🧃 :
Make them disown me
2026-09-03 23:51:04
10
Triciaaaaaa🥹🖤💁♀️ :
never I will even exclude family members wey no like mind thier business
2026-09-04 01:29:58
19
To see more videos from user @.real_dera, please go to the Tikwm
homepage.